Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ He didnโ€™t believe the boy will do it.

262,885 Aufrufe โ€ข vor 1 Jahr โ€ขvia X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von TB ๐Ÿš›
TB ๐Ÿš›vor 1 Jahr

Oga chop wire

Profilbild von Donald
Donaldvor 1 Jahr

E no believe.

Profilbild von GEEZ TV
GEEZ TVvor 1 Jahr

As a Nigerian, you no get internet data...What's really your mission in life? ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ Naija na lifestyle abeg. ๐Ÿ’ฏ

Profilbild von ๐•†๐•Œ๐•‹๐•€๐•Š
๐•†๐•Œ๐•‹๐•€๐•Švor 1 Jahr

If you no laugh, just d!e๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐๐ž๐ซ๐จ๐›๐จ๐ข ๐Ÿ‘‘
๐๐ž๐ซ๐จ๐›๐จ๐ข ๐Ÿ‘‘vor 1 Jahr

He wipe that man better wire

Profilbild von Dahm-Dahm
Dahm-Dahmvor 1 Jahr

He wipe him oga bad tin ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Jaido โšก๏ธโšก๏ธ
Jaido โšก๏ธโšก๏ธvor 1 Jahr

Walahi this thing don happen for my ile kewu before ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Alfa wan beat am e hold him hand Alfa say make e collect cain beat am Omo he beat Alfa oo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Clinton Ik Okoli
Clinton Ik Okolivor 1 Jahr

What was the man thinking after all

Profilbild von Esong Obaseki
Esong Obasekivor 1 Jahr

Baba no believe him eyes ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Redpen1313
Redpen1313vor 1 Jahr

Nothing concern me with Oga ooo who collected that phone ๐Ÿ˜Ž

Profilbild von WOMPY
WOMPYvor 1 Jahr

You see that phone own, you go.think say dem go.give you back say na joke until 90+5 and the final whistle goes , everyone go begin comot for stadium ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Mr Government
Mr Governmentvor 1 Jahr

He even off clothes join ham

Profilbild von Baba baba yin
Baba baba yinvor 1 Jahr

The guy don take that opportunity graduate be that. Make he sha no come work again!

Profilbild von B_MARVELOUS๐Ÿ“Š๐ŸชŽ
B_MARVELOUS๐Ÿ“Š๐ŸชŽvor 1 Jahr

Bro the guy was actually worried ๐Ÿ˜ซ๐Ÿ˜Ÿ. Omo I felt the pains ๐Ÿ˜ญ.

Profilbild von Prince
Princevor 1 Jahr

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†๐Ÿ˜† pikin way carry oga for mind ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Femi Billion$ โ„ข๐“ƒต ๐Ÿ
Femi Billion$ โ„ข๐“ƒต ๐Ÿvor 1 Jahr

Wipe oga wettin no good..

Profilbild von Kwaku_Bate Borisov๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡พ
Kwaku_Bate Borisov๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡พvor 1 Jahr

In this part of the world, it's crucial to have data at all times ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von ใ€ฝ๏ธontage
ใ€ฝ๏ธontagevor 1 Jahr

I no go wipe you ke ๐Ÿคฃ๐ŸคŒ๐Ÿผ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ @_oluwaaseun @Thegreatboss001

Profilbild von Dreamchaser0147
Dreamchaser0147vor 1 Jahr

Omo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ I no say After Ruth don watch diz video finish her moral go high becoz of this werey wey de fight ogogoro okada man ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Just try am first ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Brain Blood
Brain Bloodvor 1 Jahr

He chop wire

Profilbild von Femi Holder ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Femi Holder ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Jahr

Never gets old ๐Ÿ˜‚ @Iamsujisky

Profilbild von Mr Government
Mr Governmentvor 1 Jahr

How do I download this Video

Profilbild von XXODUX
XXODUXvor 1 Jahr

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ... Whala

Profilbild von Kem
Kemvor 1 Jahr

Ewee ๐Ÿ˜‚ I fit laugh oo๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von lonewolf ๐Ÿบ๐Ÿบ
lonewolf ๐Ÿบ๐Ÿบvor 1 Jahr

@xviddl download this video for me

Profilbild von โ„‚๐•š๐•ก๐•™๐•–๐•ฃ๐•ค๐•™๐•’๐••๐•–๐Ÿ’ปโ˜ ๏ธ ๐ŸŽง
โ„‚๐•š๐•ก๐•™๐•–๐•ฃ๐•ค๐•™๐•’๐••๐•–๐Ÿ’ปโ˜ ๏ธ ๐ŸŽงvor 1 Jahr

Had to rush to the comment section after watching the vids Dam CS is wild๐Ÿ˜‚

Profilbild von Asoษ”den
Asoษ”denvor 1 Jahr

Oga don collect wire jakpa ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Afobaje of Yoruba land๐ŸŒด
Afobaje of Yoruba land๐ŸŒดvor 1 Jahr

Oga shock ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Dark-Knight B.D.E
Dark-Knight B.D.Evor 1 Jahr

@Kumatorr

Profilbild von Nwachukwu
Nwachukwuvor 1 Jahr

Oga finally Chop Wire ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von rdg
rdgvor 1 Jahr

Sha dey pass there go ur house, no come work again๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ฮฒฮนrdฮ’ฯƒฮณ ฯ…ฮนรฉ ฤŽฮฑฮบฤ›ลคaล˜ฮต
ฮฒฮนrdฮ’ฯƒฮณ ฯ…ฮนรฉ ฤŽฮฑฮบฤ›ลคaล˜ฮตvor 1 Jahr

Am in tears ,๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜†

Profilbild von Bahlz๐Ÿ‘‘
Bahlz๐Ÿ‘‘vor 1 Jahr

E wipe am๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos