Loading video...
Video Failed to Load
People will find it hard to believe this guy ๐๐๐๐๐๐
22,863 views โข 5 months ago โขvia X (Twitter)
31 Comments

True You dey handcuff still dey smile on top joke ๐

Nasboi smart watin nor good ๐๐๐๐

Na there you go know say man life no really hard, weโll always make a joke out of serious situations ๐๐๐.

Nothing Fun here, Some people are like this in real life. You go need help but them go use am cruise you. This na just Example ๐

Nasboi read this nigga like a book ๐น

Literally said thanks for yesterday and handcuff dey your hand

You wan make them kill am keh??

This guy day k!l me๐ญ๐

E fuckup!! E was supposed to go on the point straight away when Nas picked, handcuff dey your hand & you still dey get time thank him for the gist of yesterday, if na me too, I go say make Dey hang you for market square Guys can easily clock this thing

Things really took a different turn ๐

The guy dey Pa mi

Cruise Mann

Nas na the real gee....๐

Na @motell_ be this

๐

No be motell be this ????

Na garri you wan beg me

Na the only thing wey women sabi

๐๐

Just go straight to the point why cooking up stories

Nawa oooo Dey wan tear his ACL

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

This is fun to watch

Men relationship is very very annoying

Lmaooo ๐คฃ

Motell๐คฃ

The guy funny gan

๐๐

Yes I know why for real

Omo that guy too funny

Nobody will take u serious ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Related Videos
This woman no get joy at all ๐๐๐๐๐๐๐
WarepamorSammy
32,347 views โข 8 months ago
