Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
He no go beta for this baba 🤣🤣🤣
40,942 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
43 Yorum

Eku aribo, I nearly throw off the day I watched the video, that guy is really cr@zy

🤣😆🤣🤣

Opa lori.. Na Drink😂😂

Lol 😂

Nah like this rumors dey start

Aje

Baba no well oh he collects injuries 4 brain lol 😂🤣😆

Na werrey

Anything wey be say na only God be my witness I dey avoid am

You get

O wa tuu sperm silenu 🤣🤣🤣

Surrraaaa🤣

Make una break bottle for baba head now

He reach

Yes na since e dey talk wetin he no see 🤧🤦🤣🤣

Oti ge oko e je 🤣

Lol 😂

This baba na werey 😂😂

Better one

This kind situation ehnnn 🤣🤣🤣 you go try to explain your own side of the story but nobody go believe you 🤣🤣🤣🤣

If dem call this man to come and stand as witness against u in the court of law Just forget am. E don finish 😹😹

The baba yawerey gan 😹😹😹😹 Person suppose dey pray every morning against someone like that in real like Ogun alaroka. E no get solution. N e kill faster

Ase 😹😹😹

🤣🤣😆

This werey nah very small boy o 😂

Dem gats k!ll this baba😭😂

Lol 😂

Olofo 😂

Gidi

Dem go kpai this man one day

@OverlordGenera1 😂😂😂

See Agenda 🤣

Igolowo na Oloshi 😂😂

Omo 😩😩😩

E fun lorun pa seh😂😂

I go b3at this man pa

😂😂😂😂😂😂😂😂😂

You go explain tired

🤣🤣🤣🤣

Baba e ni shorire 😅

Eku aribo

Shei he no see the hollandia youghort for his hand ??

Three of dem “ahh” sync together 😂
Benzer Videolar
Sensitive content
You keep cobra for table dey tell baba say make he no look am?🤣🤣🤣🤣🤣
Pharaoh👳🏾♂️👑
1,161,467 görüntüleme • 1 yıl önce
