Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
You keep cobra for table dey tell baba say make he no look am?🤣🤣🤣🤣🤣
1,161,467 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

😂 😂 😂 😂 Action no even reach, Nwa Nkakwụ tear race.

Do you support President Trump reinstating the soldiers who were discharged for not taking the Covid vaccine with full back pay?

"No look am.. no look am".. e be like say you want make ogun destroy your left eye 😂😂😂

Always funny 🤣, this gave me my biggest interactions on this app.

Make I no look waytin lol 😂 una dey whine

Action ko... I'm going home and I no dey refund 😂 But did he not read the script??

No be only action 😂 Ñä fraction una go see 😂

I can’t stop laughing 😀😀😀😀, the guy try I swear , I for don take off since

Make he no look ham untill the snake enter him boxers Abi? 😂

Before then talk action guy don move 😂😂😂😂😂

See wetin nigeria dey do abeg, which one be freeze😭
Ähnliche Videos
Sensitive content
i wonder why police no dey arrest am.. he dey chew the small girls 🤣🤣🤣
khendrick🥷🏿🇬🇧!
376,127 Aufrufe • vor 3 Monaten
