Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
He wan wound Ayra Starr 😭🔥
102,004 görüntüleme • 4 gün önce •via X (Twitter)
65 Yorum

The funny thing be say him KI the verse, enter chorus chop am follow enter the outro wire am 😭😭😭😭🤣🤣🤣🤣

Guy 😂 fb

She had to go on another verse at the end 😭😭

Ayra was fighting for her life 😂🔥

Baba Mafia the whole song

NBL fb

Ayra starr was fighting for her life 😂 Seyi Flows fire 🔥 He's just too good

Real 😂 fb

The number of times Ayra Starr go Dan see this thing online go Dan pass 200 😭 No be only you dey talk am always 🥲

😂😂😂 fb bro

@AliaminB82261 “FT” artist oo😂 Werey enter and own the outro 😂🔥🔥

Ayra wan crase , she no believe her ear 😹

Ajeh fb

Done bro

@Ayeloja_ She no fit try ham again 🤣

That guy stubborn untop another person music

After he chop her for verse she carry am go the chorus he still chop her there

Real 😂🔥🔥 fb bro

30 seconds btw o😭

Wound my ass His verse was good but he definitely didn't body her LMAO 😂

Hum 😂🔥 fb

Real bro I no fit forget big big things too e wan kpai Kizz and yung John 😂😭

He murdered everybody 😂

Na why e no wan drop 30 miss call 😂

Dem sabi him type gan🧏🏿♀️

He wan collect the song from ayere star 😂😂

Media team 🌝♥️

Abeg nau

😂😂😂

Seyi ooo🔥🔥

Fb

Done!

I swr he really did

Real ooo fb 😂🔥

He put knife inside the song kill em all

Joy wan finish seyi for this music video Just look at the vibe 🙂😄

Fb

He chop am pieces

Fb 😂🔥

he wound her, no be "he wan"

My guy well well

Starr girl no even see space breath Eje 😂

That second verse? 😂 fb

Fav verse 🔥

Fb 😂🔥

Turn my baby to rapper

Fb 😂🔥

Em almost kill her carrier 😂😅💔

LOSEYIIIIII just too good

Real bro fb

Nbl…😭😹😹

Fb 🤣🔥

Respect to Seyi Vibez. He too sabi. I love this song so much.

Thank you Fb

He’s still not as rich as Dangote Despite all the goddamn Diamond

Hun fb

He nearly murder ayra Starr

Real ooo 😂🔥 fb

This gbedu loud.....seyi kpai the song🔥🔥🔥

Fr 😂🔥 fb bro

Ayra Starr go injure 😭

Bro 😂🔥 fb

I don fb asap

Guy! Baba Dudu nearly kpain her with verse

Fb bro
