Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
He went into shock immediately 😂😂
57,485 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

As she nor get wetin she wan give as Gift na to give you BP nah all na gift

The plan was to send him back the date he came...🤣

Omo make nobody try this prank with me ohh😂😭

He see sign dey wait for wonder

Happy birthday ofe pa omolomo, I no go greet her for a week walai 😂

Una for no let the light for the kitchen too bright so it’s easy to know say una stage everything

Nah imagination e go first call ham wen the ghost Dey run

@EverythingTunde Abeg na the shock cause the stammer?🤣🤣

See the fear in his eyes I go so rush you ehn

Till U kpai Ur brother U go rest

The guy turns stammerer cos of fear😂😂

That stamer no normal at all... watching my blood pressure rise to 200 ...it's not funny ooh....but damn! I laughed so hard ..

He over did it though... We knew it's a skit in the end 😂

Dem no born am well 😭

Say I no slap her first before we laugh over the matter na lie 🤣 senior bra sit down for ground oooo

He no believe him eyes..

I go fear too

@NowGreens 😂😂

E turn stamerer by force.😀😆😅🤣

He no believe him eyes

Bro thought the ancestors came to collect him early From cooking to nearly becoming the soup. What a plot twist.😂😂😂

Adeola na craze girl 😂😂😂😭😭🤣

😂😂😂😂

Ki ki ki x 900 😂😂

@_ElectricVibex Omo you nearly kpai dis guy oo 😂😂😂😂

He was so shocked 🫢

Ole 😂😂😂😂

@markday225 😂😂😂😂😂😂😂

😂😂😂

😂😂😂😂😂😂 my chest

Na really God have mercy 🤣

😂😂😂😂

State of shock 😂
