Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
HEADIES na big joke
189,851 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
45 Yorum

For big 2026?.......carry this nonsense comot jor

Shut up

You dey tell me and 25 others to shut up? You dey craze😩

Olodo uprising is giving zombies apocalypse 😭💔

???

Na definition of good music video be this? Well seyi Vibez fan

U Stan Wizkid bro

I love this song so much

Ykb

Headies my assssssss 😡😡

Am done Fb bro

Headies wey dey craze mtchew infact best video of the year

Watin be this guy 😂😂

Guy rest

This video good but e no reach Afroculture.

Na only Afro culture Dey there ?

Remove the one you no want, put am for there.

best video better madness as the song

lol

Dem useless gan no worry

Nah, this is a masterpiece.

@boy_director u did magic here baba mi Oversabi dey worry u

You Dey take dem serious? 🧐

Serious jokes man

Beachland estate

This na nonsense video

U wey Dey Stan oshamo U no really normal

All the tins I dey smoke dey affect them

Because mad people Dey dance

I dey always talk am, headies na shit sometimes aswearrr.....

Wtffffffff I’m just seeing this video. What???? 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

E get one kind aura this veido get shaa

Comot for here now

Big joke at that! 😂

I no be e fan tho but ts is definitely a top 2 contender

Very obvious

Be like say yo no see TG for the tag Abi you dey blind

@_M_believer People wey nominate Chief Priest u won take serious

Bro you know ball wtf 🤯

This alone don win the whole thing

You sef enjoy this thing ??? 😂

U will be fine

We don sabi say those people useless since

Them Dey joke fr

He fought Bankulli lmao Mr Ayo and oshaa are 🤞🏾
