Loading video...
Video Failed to Load
Hell faya fit dey fun ๐๐ฅ
26,860 views โข 2 months ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

Fanta you sure say big Omah never Dey add something for inside your ogbonor soup?๐คทโโ๏ธ๐

Just one advice for you: CHANGE YOUR DEALER!!! Or just quit that addiction altogether before it ends you๐ฎ๐ฎ๐ฎ

This garri yellow you dey chop don dey high you.๐คฃ๐คฃ๐คฃ

This guy nah werey ๐๐คฃ๐

Rich people go dey der estate poor people go dey der village ๐

Kpai and go there make u help us check if e go dey fun make men begin do evil for here first ๐

Too much of garri yellow

Week just started ๐ธ

Me I go like they heaven ooh

Baba I need that your cana plug They must arrest am

U this boy ehn one day you go craze oh ๐ all these your posts dem ๐

Why you no go where rich men dey wey you go dey chop suya ?๐๐โฆ.why you won turn cleaner for heaven

Wetin dis boy dey smoke no good at all. Wetin be say white wey you wear go dirty for heaven ๐๐๐๐

Fanta๐คฃ๐คฃ๐คฃ. Wetin u take this morning

Why na Heaven u choose for yourself? ๐.

Bible na story book ๐ na We dey wait to go the hell Everywhere go stew ๐

Blike say heaven go get ticket and visa ooo ๐ค

Omo this guy,you funny aje

Werey๐๐

๐๐๐๐๐

Iโm not interested

๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

Delulu

๐๐๐๐๐

You don Dey kolo Emma

Na Cana talk be this

Fanta wetin you smoke this morning? Who is your dealer?๐

This guy is really creative. Gifted๐ฅ

But who them go use do barbecue na?

You are going to hell my bro ๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

We need help this guy..๐ E no dey normal again.

Guy wetin dey worry you๐คฃ

This guy brain sha ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐๐๐๐
