Loading video...
Video Failed to Load
Here we go 🤝😄😂😂
11 Comments

Chuks Ohax1 year ago
Manchester United be old taker? Make I no jam you for njemanze because blood go flow 😭

paulo1 year ago
Guy, I like d way u de spread this your football content, mixing it up with trending stuffs n edits Nice one bro... Keep it up

Olowo Bristol🇬🇧🇳🇬1 year ago
Dem suppose arrest you😂😂😂 what was that medical part??😂😂

LIGHT BARON 😎1 year ago
My own ManU na Wetin una Dey call old taker. I don die 😂😂

vibez!1 year ago
A smart person wrote this script 👏🏾👏🏾

Solar Heavy1 year ago
We're Flying out now

Zahki Lion1 year ago
Ogede make men sign this deal now …. Where is my kutlerry 😭😂😂

Saliba Hive1 year ago
😭😭

Phantom1 year ago
Man u don turn old takers 😭

OFFISHIAL 🗯1 year ago
I been dey laugh until you decline man United call… Naso we bad reach 😭😂😭😂

💦Fresh Prince of OFU😎🐐1 year ago
Stray bullet just dey touch my club from all angles. It is well 🥲
