ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Here we go ๐๐งโ๐ป
23,362 ๆฌก่ง็ โข 2 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
39 ๆก่ฏ่ฎบ

No be cleaner you be for there?

U go Uni before u join dis work so??

So, you're into tech Omo Ase๐๐

๐คฃ๐

wetin dem dey do

waggy of good life

Why this your shoe deh look like CSO shoe ๐???

Hafa bro una de teach tech courses, no be online o @waggydey4you

Get innn ๐๐

Waggy u sure say no be gateman u dey do there your dressing dey different from others ๐

Una dey talk oo ๐

So na cleaner you be come dress like staff

All of una just dey go into Tech.. Wetyn Dey sup

Were they aware you were taking a video of them?

I no need anybody permission

Oya now boss!

Put me on the settings boss

My bro

See as una convert person house to office...

I first think say u be Teacher oh

Tech boys

I been think say X na your full time job

Werey you just Dey open door, no go cast person wey Dey watch chudai o ๐

If I catch am ehn ๐๐คฃ

All 9-5 men are poor, I don't entertain them

@_amaraxxhi_ You dey learn or work?

@_amaraxxhi_ I dey work.

@_amaraxxhi_ Okay

Good ๐

Ur head fit carry tech?

Deh play

You dey money con still dey make money offline you rich o ๐ณ

@celestine_JB I like as nobody recognize me for the video

We both work here's

You no get office ๐ช๐คท๐พโโ๏ธ

what's the link about?

Una need staff?

Yeah but not you..

Why you Dey expose yourself this much
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
And here we areโ๐ฝ๐๐ค๐ฝ
Olโ Dirty Cabo Verde
302,653 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
