Loading video...
Video Failed to Load
I Dey workplace.. Where you Dey? ๐๐
61,045 views โข 4 months ago โขvia X (Twitter)
57 Comments

I dey work place

No be lie..

I dey your back, look back fast fast

You keh ๐

My popcorn shop

You're doing well..

๐ซ๐ซ

I dey ontop my bed

Chai..

@OneModupe You dey use the same cloth you wear dey sew cap gutter life behavior ๐คฎ I donโt know why the UK guy still never pick you up๐

@OneModupe Abeg nau ๐

@OneModupe ๐

On a next level X na really full time job๐คฆ๐ปโโ๏ธ๐๐ค

u dey work keh

Work place abii you dey draft wetin you go cook next week

I Dey site, Una no Dey come work again, all of una don guide .

@realestos You don get work place

@realestos No be today something nau ๐ญ

@OneModupe Naso you de type ?๐

@OneModupe I be big man nau ๐

Life so private you don't know that we're colleagues

Like seriously ๐ณ

Waggy just dey fat dey go, See face

@Daniel_ife40 Ahdondie ๐ญ

You don buy iPhone???

Iwo keh ๐คฃ

Work place

Waggy dey ball lowkey ooo๐

This guy ๐คฃ๐

So all of Una get side hustle And Una say x nah full time job? ๐ญ

Keep playing ๐คฃ

Youโre typing slow o

I no serious nau ๐

Why I just de see beans for your face๐๐

Jesus Christ ๐คฃ๐คฃ

Ahn ahn lecturer professor ๐

๐ญ๐ญ

After u don chop beans this morning, no go sleep for work or๐คฃ

Inside your kitchen ๐

Which work you dey do for those women ??

Na my wives..

@waggydey4you abeg check quotes

We sure me say you no sabi wayin the press there. Just dey pretend ๐

Which work?

See s you resemble Tinubu PA ๐

U dey HK?

Guy Wetin u dey press ๐

this dress tuff for maiduguri?

Workplace too

At work too wby?

Weldon I also dey work place

Sharp..

Na you be first set of NYSC ?? No be the adire you wear so

I dey office too

Make we see..

I go lie for you?

I dey class
Related Videos
Sensitive content
"Deeone dey collect for yansh, I have evidence where men dey knack Deeone" - Radiogad
Damiโ Adenuga
41,668 views โข 1 year ago
