正在加载视频...

视频加载失败

He’s got no choice

1,580,121 次观看 • 2 天前 •via X (Twitter)

31 条评论

Josh Perry™️ 的头像
Josh Perry™️2 天前

@davido money constant dey gba na why 😂😭

Joshua Samuel 的头像
Joshua Samuel2 天前

You Mumu person beg am before e play the song now

thisisnelson 的头像
thisisnelson2 天前

Slovido dey on something 🤣🤣🤣🤣

💈TushMe Barbershop💈 的头像
💈TushMe Barbershop💈2 天前

Make I tell you the truth. E no later play am 😂

Sugar🍫🍬 的头像
Sugar🍫🍬2 天前

Mtchew wetin this one come mean now

Nobody 的头像
Nobody2 天前

@davido Where him come play am for here??

FutureYRN🤴🏾⭐️$OL 的头像
FutureYRN🤴🏾⭐️$OL2 天前

@davido if i dey lie make ogun carry my mama go anywhere wey Wizkid mama dey😂🤣

🍀 的头像
🍀2 天前

This tunez na cruise David just dey fight himself

SenOR Fro🧢🌴 的头像
SenOR Fro🧢🌴2 天前

Dem get hit song? All their fugazi numbers no Dey show for their tours Na we Dey hot 🥵

Delight 的头像
Delight2 天前

@davido Wetin Dey happen? Abi OBO don smoke him Kai Kai ?

ï§À 的头像
ï§À2 天前

Na be dj him be ni , so wetin bad there

Ife 的头像
Ife2 天前

@davido Omo They guy wan enter ground 😂😂😭

Real 的头像
Real2 天前

Ode no be everybody song e dey always play?? Una dey always look stupid sometimes because of this stanship

raskerman 的头像
raskerman2 天前

Omo,😭😂😂

FutureYRN🤴🏾⭐️$OL 的头像
FutureYRN🤴🏾⭐️$OL2 天前

odg really pupu for their head. sotey one clown run come twitter dey talk say he no go fit enter america again, as per say he be immigration officer. keypad warriors. 😂😂😂😂😂 @DJ_TUNEZ

BABANEE NATION 的头像
BABANEE NATION2 天前

Person Dey use una rob am, ur biggest hit of the year, na farm u dey farm b4 b4

TEDDY 30BG❤️💞 的头像
TEDDY 30BG❤️💞2 天前

@davido 😂🤣🤣

peacylee 的头像
peacylee2 天前

Wow

``That Introvert Genius```𝕏𓃵ᥬ😂᭄ 的头像
``That Introvert Genius```𝕏𓃵ᥬ😂᭄2 天前

Na big favour he do for the werey normal😂😂

24. 的头像
24.2 天前

see wetin wizkid dey do 🤣🤣

CHUKWUEMEKA 的头像
CHUKWUEMEKA2 天前

@davido Ogu go kill you as you post am

CHINEDU ISAAC 的头像
CHINEDU ISAAC2 天前

@davido

keenie 的头像
keenie2 天前

1.5m views @tweem

Charles iliya audu 的头像
Charles iliya audu2 天前

See who the talk ooo

Young Prexido 的头像
Young Prexido2 天前

E for no play am Make dem ask for refund Asapp

𓅓 Balenciaga+ 的头像
𓅓 Balenciaga+2 天前

@Moweyyyy184273 Igbefia

DON JULIO 的头像
DON JULIO2 天前

This video get views pass David gba album 🤣🤣

NICHOLAS 的头像
NICHOLAS2 天前

@tweem 1M views

Toby 的头像
Toby2 天前

Nakupenda is better than Money Constant 🤫🤫

𝗝𝗮𝗰𝗲 szn༒ 的头像
𝗝𝗮𝗰𝗲 szn༒2 天前

The jam too tap 😂

Diego🚀 的头像
Diego🚀2 天前

@davido Iwo go ntie😂😂😂

相关视频