Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
HEY BADDO !!!
67,069 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

BOBO BRING BUSINESS (BBB) 🟢1 yıl önce
Yo that’s me 🫡🔥

Solar Heavy1 yıl önce
- Know Me

Mcoscair1 yıl önce
That operaMini before Safari hit hard .. GenZ no go fit relate 🫡💫

Feyifinancial1 yıl önce
This is lyrically dope🙌

sayo1 yıl önce
“Omo lile but ko wa lati France” ah 🙆🏽♂️🔥

Big.Limo🇳🇬❤️1 yıl önce
Oya we sef don do challenge for our baddooooooooooo, baddo for life we wan see your favorite celebrity own too challenge is onn

St’ Martins ✊🏾🇳🇬🇧🇯1 yıl önce
Badoo get organic fans No be fans wey giveaway gather No be fans wey shows or engagement gather Fans based on what he does

Lexxie YBNL 🥷🏽1 yıl önce
Omoh we self don dey think that think tey tey.......if Baddo statue no dey Museum e no go make sense

Klassic-star✨1 yıl önce
Keep this in the museum 😂💯🤭. Hey baddo show love @Olamide

Akitiolu 🇳🇬 🍦1 yıl önce
Wasere

Reachome1 yıl önce
“Omo lile but ko wa lati France” Omo !!! 🙆🏽♂️🔥
