Loading video...
Video Failed to Load
Hilda Baci no do reach this guy 😂
96,013 views • 1 year ago •via X (Twitter)
33 Comments

He’s a good teacher

Do you support or oppose Elon's & Trump's positions on Women? Bathrooms & sports? Take the Survey:

Don’t know anyone who has eaten his meal but this guy is great teacher , seen his videos on IG and you have to be a dull student not to get it especially how he adds humour

Abeg if I buy eba for Whona restaurant those one wey whona cut comot, make Whona nor try am, na mouth and belle I take dey eat nor be eye

All these for Eba wey I go still mould for hand

😂😂😂🤣 God go punish those wey no sabi cook 🧑🍳 😂

Food hygiene = 0 But since it’s for practical purpose we will allow. He is a great chef

So na why the eba no dey Bellyfull person be this , una don cut am finish

He is a good teacher, but I am not cool with the mixture of polyethylene bags and food given the chemical compounds used to make these bags.

But why person go dey iron eba?

Na saliva just full that eba

E no sabi reach "film the yam, film the egg"

That’s why swallow no dey bellful me for restaurant

I enjoyed this video too much 🤣😂😂😂 great teacher

Na this rubbish dem de sell 12k

Omo make Una warm that eBay fast, my soup dey cold

10 percent eba, 90 percent spite

😂🤣

This man again 😃🥴

I didn’t expect that at the end

On top eba? No wam sha😂😂

That auntie go dull for school sha

If you don’t don’t do like that God will punish you 😂

@TIWA_N_TIWA

I like him

Funny guy ❤️

So this is how they do this eba wow

Omo spit don full for the garri 🤦♂️

All this ceremony for Eba😤

81 bookmarks😂😂 okay

A very good tutor.

Make sure u don't bring this rubbish to me when I am hungry instead of plenty food u de bring this design

He I a good professeur
Related Videos
Sensitive content
Lekki streetboy don reply GehGeh ontop this Hilda Baci matter 😂😂😂
Cleverly 💐
222,452 views • 8 months ago
Peller out to support Hilda Baci. Him no dey ever form anything 😂
TENIOLA
236,234 views • 9 months ago
