Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Hilda Baci no do reach this guy 😂

96,013 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von 2 Beadz
2 Beadzvor 1 Jahr

He’s a good teacher

Profilbild von Public Advocate LMNOP+
Public Advocate LMNOP+vor 1 Jahr

Do you support or oppose Elon's & Trump's positions on Women? Bathrooms & sports? Take the Survey:

Profilbild von THE TOBZ
THE TOBZvor 1 Jahr

Don’t know anyone who has eaten his meal but this guy is great teacher , seen his videos on IG and you have to be a dull student not to get it especially how he adds humour

Profilbild von King Pizi
King Pizivor 1 Jahr

Abeg if I buy eba for Whona restaurant those one wey whona cut comot, make Whona nor try am, na mouth and belle I take dey eat nor be eye

Profilbild von Ademola👋iCON
Ademola👋iCONvor 1 Jahr

All these for Eba wey I go still mould for hand

Profilbild von Sampson Obinna
Sampson Obinnavor 1 Jahr

😂😂😂🤣 God go punish those wey no sabi cook 🧑‍🍳 😂

Profilbild von ADEMOLA
ADEMOLAvor 1 Jahr

Food hygiene = 0 But since it’s for practical purpose we will allow. He is a great chef

Profilbild von PrimeCorleone⏳️🙏🏿✍️🏿
PrimeCorleone⏳️🙏🏿✍️🏿vor 1 Jahr

So na why the eba no dey Bellyfull person be this , una don cut am finish

Profilbild von HRH. King Emeka
HRH. King Emekavor 1 Jahr

He is a good teacher, but I am not cool with the mixture of polyethylene bags and food given the chemical compounds used to make these bags.

Profilbild von Esen
Esenvor 1 Jahr

But why person go dey iron eba?

Profilbild von Greatix
Greatixvor 1 Jahr

Na saliva just full that eba

Profilbild von Timilehin of Bristol🔴
Timilehin of Bristol🔴vor 1 Jahr

E no sabi reach "film the yam, film the egg"

Profilbild von THEMBA ☄️💙
THEMBA ☄️💙vor 1 Jahr

That’s why swallow no dey bellful me for restaurant

Profilbild von FUN ♎️
FUN ♎️vor 1 Jahr

I enjoyed this video too much 🤣😂😂😂 great teacher

Profilbild von No sign of weakness 🕊️
No sign of weakness 🕊️vor 1 Jahr

Na this rubbish dem de sell 12k

Profilbild von Gatsby 007
Gatsby 007vor 1 Jahr

Omo make Una warm that eBay fast, my soup dey cold

Profilbild von 𝙻𝚊𝚗𝚌𝚎𝚕𝚘𝚝 🍥 卐
𝙻𝚊𝚗𝚌𝚎𝚕𝚘𝚝 🍥 卐vor 1 Jahr

10 percent eba, 90 percent spite

Profilbild von FaithOg
FaithOgvor 1 Jahr

😂🤣

Profilbild von Androus Max
Androus Maxvor 1 Jahr

This man again 😃🥴

Profilbild von »ẞREADWINNER«
»ẞREADWINNER«vor 1 Jahr

I didn’t expect that at the end

Profilbild von UNCLE WEED
UNCLE WEEDvor 1 Jahr

On top eba? No wam sha😂😂

Profilbild von Wavetty uncensored
Wavetty uncensoredvor 1 Jahr

That auntie go dull for school sha

Profilbild von chokeymarri
chokeymarrivor 1 Jahr

If you don’t don’t do like that God will punish you 😂

Profilbild von TOYLAN (CC3)
TOYLAN (CC3)vor 1 Jahr

@TIWA_N_TIWA

Profilbild von OBA 
OBA vor 1 Jahr

I like him

Profilbild von Simeoon
Simeoonvor 1 Jahr

Funny guy ❤️

Profilbild von TEEMARS VARITIES 📌❤️ (PBD 2089)
TEEMARS VARITIES 📌❤️ (PBD 2089)vor 1 Jahr

So this is how they do this eba wow

Profilbild von TRUST OFFICIAL TIPS
TRUST OFFICIAL TIPSvor 1 Jahr

Omo spit don full for the garri 🤦‍♂️

Profilbild von Boneless
Bonelessvor 1 Jahr

All this ceremony for Eba😤

Profilbild von Samboss💙
Samboss💙vor 1 Jahr

81 bookmarks😂😂 okay

Profilbild von Chibueze Uzoma
Chibueze Uzomavor 1 Jahr

A very good tutor.

Profilbild von Badie🐐
Badie🐐vor 1 Jahr

Make sure u don't bring this rubbish to me when I am hungry instead of plenty food u de bring this design

Profilbild von jahmalane aka VentRO
jahmalane aka VentROvor 1 Jahr

He I a good professeur

Ähnliche Videos