Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Hilda baci 😂🔥
29,453 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

My mood right now 😂

na this side off 😂

This big omah sef she too do🤣. Na why she carry sweetie give Prince ikemefuna 🤣

All the pix na different POP. Are you an Engineer)

When "Big Omah" never try me, how can she say "all men are the same"? 🤣🤣🤣🤣🤣

Oya drop address make I come taste you

I will sue you for defamation 😭

THIS BOY DON GO FAR😂😂😂…

😂😂😂😂😂😂😂 I can't stop laughing oh

😂😂😂😂😂.. no leave them oooh

"You come my kitchen come cook" "You wear my big polo" 🤣🤣🤣🤣

Na that there dance dey vex me pass

Wha's hap'ning😭?! This guy na character.

apartment chef with touch of ogbanje!😂🤣

Na that their dance dey off me pass😂😂💔

Fanta weyrey 😂😂😂.

My guy 😅 i taya you cook for my kitchen kway naww

Fanta your head done spoil

Nah interior decorator she be 😂

“All men are the same” me we no do anything ooo.

Person wey never come cook kpocious ogbono and yllow garri and she dey say all men are the same

Say na deformation of character 😂😂

Engineer 😂😂😂😂😂

Hilda baci Chef chi😂😂

Chef chi 😂😂😂😂

Guy buy blue tick na

😂

😂😂😂😂

Hilda Baci.🤣🤣🤣🤣

Chef chi

😳😩😄😄😩🤣

I like as this guy dey quick vex. Na small thing dey vex my guy. Because how you go dey lump me with all the other people whey treat you bad? Na me use you?
Benzer Videolar
Sensitive content
Lekki streetboy don reply GehGeh ontop this Hilda Baci matter 😂😂😂
Cleverly 💐
222,570 görüntüleme • 1 yıl önce
