Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Hit the gym
168,866 görüntüleme • 2 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

See as baba do face no do pass yourself o😂😂

Why everybody dey far from you ?

You Dey squeeze face ke

you don see woman for labour room before? 😭

Who deh play war for that background 😂

People for this Cs no nice at all 😂💔

Them wan kee me 😂

If you like gym!

@har_pheez Your kidney

You go faint o 😂

One of the most beautiful creature I have seen

Love the consistency. It's not easy

Heart attack is real oo

Leg day. Locked in.

Bobo yii no go kill urself naa

Nbl

Jaki rora ma pa Ara e 😂

Take it easy

😭

Leg day very necessary

😭😭😂tf are u doing bro??!!😭😭I’m rolling lmao 😂😂😭😭😭 Who force you???

Is good to stay fit

Gym watt

All them Ugly❤️

Omo no spoil that machine o😂😅

Leg day

This leg thing na natural, no force am

@fargo_goodlife Sexy Chimpanzee 🦍😹😹😹

Dawg wetin you deh do? 😭

See as face strong 😹

Leg day going well injit

Omo nor be say u fit beat @fimlex2

Love it king, fitness important baami and you dey chop that iron steady.. after iron na HQC

U really need am Aswear
