正在加载视频...
视频加载失败
How can a kid be looking so dangerous 😩😭
74,790 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
33 条评论

The type of girl when they call her your wife in primary school,u burst into tears😭

Mothers dey get patience o 😂

Stop sexualizing underage. If you wan do your ashewo business, use yourself and your likes start

Why's she moving like a w0rm they poured salt on?

Omo😂😂😂😂😂 e no go pass Warri girls

hii

Engineering student 😂😂😂

Wetin be this 😭😂 Thank God she later smile oh

Tf 😂

She no dey smile 😭

Na the type of girl wey dey bully boys for pry school

hmm

Why is she gesturing like that ? She get lukuluku ni?

Omo try check her throwback before you propose 😩

What the heck😂

Na mutant

She was annoyed when she was young 😭

😂😂

Tf😹😹

Jesus😭😭

Dangerous how?

Inherited beauty from the mother

Ogagun kanjuko; devil reincarnation.

If nah you way your head dey shine like this, you go dey smile ?

I nearly touch ground while laughing. Ha

Be like ex convict

Looking brutal

This one go wicked die

Watch without audio...

😭😭

Leju kpa 😂😂

Nonono she no a kid

God knows I initially never wanted to laugh

