Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
How did this guy cook pounded yam here?😳😂😂
168,161 görüntüleme • 3 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

@Habeebbalogun Omo this guy definitely grew up with his grandmother in the village

@DailyWaterZ “This is why girls are crruuuuuuuuushing on me”😂😂

@DailyWaterZ 😂😂😂

No wonder them never paint the house finish since. So na waiting una dey do be this 😂😂

Hinda Basi suppose go learn work from this guy🤣🤣🤣🤣

When will he finish this particular job

@CruiseOsimma New content everyday 😂😂😂

Lie say no be site you steal that chicken

“After everything “ don suffer for this guy hand 😂💔

Nobody can tell me anything, they can't finish building that house in the next 5 years....🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

The energy, the fire, the way e dey handle that pot like say na Michelin star kitchen and still finished looking clean….. That pounded yam and soup look like it will slap 🔥 Respect.

This guys dem Dey enjoy for site oo😂😂

Na this kind food dey sweet pass

This nigga is going viral lol 😂

Them de eat well for site pass people wey go restaurant

D crayfish no Dey chuk em hand?

Bro this guy is hot

@YKoluwaseun9 Thank you sir 😂🙏🙏

Anytime way this guy no follow them go work , I guess they aren't eating for the day 🤣🤣

@Elect_web3 Pound yam get special place wey them take Dey cook am?

Na so hunger go make you unlock 100% of your brain capacity. 😂

I done ask tire 😂

This guy and he friends nor go finish that POP work this year sha 🤣🤣

It's simple mathematics actually

This guy eh😭😂😂

Earn $1,00,000 free cash reward through link:

Omo

This guy is too funny. 🤣🤣🤣

Welldone

Him go owe the owner of that house before them finish that work. Nice content..

Please i didn't follow you for this,once is ok but to continue with it I'm sorry....

.

This guy they cook nonsense

My ear just Dey run
