Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
See how this guy settle down cook Davido and his dumb fans.😂😂
25,945 görüntüleme • 10 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

30bg too useless na giveaway dem dey expect from davido nothing more. 😂😂😂😂

Them no get data .... Na social media plan them dey do .

The guy is so angry😂🤣🤣😂😂😭😭

Na belgium 🇧🇪 dey wan buy😂🤣 music stream no concern them

Bingo @BlackTycoone how the guy be hater uh 🤣🤣

@Ayobamistoner8 @OtpSize @DGreatDD @Og_Ryder01 This guy calm down cook Davido and Una 🤣🤣

Wetin pain me pass na say Davido con dey explain hinself.... Like he's too big for that....

Even e manager no da stream am😪

People wey Dey wait for giveaway 😂😂

dem say na audiomack dem dey stream him music skskskskjjj 😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Wetin make I do!!! How make I do am 🤣🤣

Asake has generated more streams than Wizkid and Burna boy combined this year. His fan base isn’t even all that noisy like the others. This only tells me something: Asake is producing music, so good, it’s “edible” for all music lovers.

@mandyheath1919 😂😂😂😂😂

How them wan take Dey stream wetin nor get replay value Many of them Dey stream burna, fola, buju and even lowkey them still Dey stream the wiz too way them nor like

Why these 30bingos no wan dey accept truth, we all sha agree pe every 30BG were once FC sha

Okay u mean 0012🤣🤣🤣

“Gende oloun’’off me 😂😂😂

I de tell you 😹😹😹😭😭😭😭

Na to dey bant wizkid be there problem to stream their fave album them no go stream very useless fan base 😂

Big bird 🐦🐦

Na @xquire147 him dey follow talk

Tati bingos

I talk this too. 😭😂 30BGsss 😭

I just dey wait Mk Spotify wrap na wizkid u go see there

You useless gan

DAVIDO dey play since😂

😂😂😂

No single crown for this comment section 😭

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

😂😂😂🦅

😭😭😭😭😭😭

@thirtybi 😂😂😂

😂😂😂

😂😂😂
