ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
How did this guy cook pounded yam here?๐ณ๐๐
168,161 ๆฌก่ง็ โข 3 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

@Habeebbalogun Omo this guy definitely grew up with his grandmother in the village

@DailyWaterZ โThis is why girls are crruuuuuuuuushing on meโ๐๐

@DailyWaterZ ๐๐๐

No wonder them never paint the house finish since. So na waiting una dey do be this ๐๐

Hinda Basi suppose go learn work from this guy๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

When will he finish this particular job

@CruiseOsimma New content everyday ๐๐๐

Lie say no be site you steal that chicken

โAfter everything โ don suffer for this guy hand ๐๐

Nobody can tell me anything, they can't finish building that house in the next 5 years....๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

The energy, the fire, the way e dey handle that pot like say na Michelin star kitchen and still finished looking cleanโฆ.. That pounded yam and soup look like it will slap ๐ฅ Respect.

This guys dem Dey enjoy for site oo๐๐

Na this kind food dey sweet pass

This nigga is going viral lol ๐

Them de eat well for site pass people wey go restaurant

D crayfish no Dey chuk em hand?

Bro this guy is hot

@YKoluwaseun9 Thank you sir ๐๐๐

Anytime way this guy no follow them go work , I guess they aren't eating for the day ๐คฃ๐คฃ

@Elect_web3 Pound yam get special place wey them take Dey cook am?

Na so hunger go make you unlock 100% of your brain capacity. ๐

I done ask tire ๐

This guy and he friends nor go finish that POP work this year sha ๐คฃ๐คฃ

It's simple mathematics actually

This guy eh๐ญ๐๐

Earn $1,00,000 free cash reward through link:

Omo

This guy is too funny. ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Welldone

Him go owe the owner of that house before them finish that work. Nice content..

Please i didn't follow you for this,once is ok but to continue with it I'm sorry....

.

This guy they cook nonsense

My ear just Dey run
