Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

How it be back in the days 💀😂😂😂😂

579,182 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Hon. Alamu Ezekiel
Hon. Alamu Ezekiel1 месяц назад

Nothing wey Gilmore no fit relate with fr. Be like say u get 1 bros wey Dey come from abroad that year😂

Фото профиля Kokomaster🔥
Kokomaster🔥1 месяц назад

Na we wey grow up for Lagos know this level. Crazy days.

Фото профиля KHOZII☘️
KHOZII☘️1 месяц назад

You just too sabii everything about LIFE 👏😂❤️

Фото профиля ČǍŁŁMĚǓČĦMǍŇ
ČǍŁŁMĚǓČĦMǍŇ1 месяц назад

Abeg can somebody bring me back old good days, Rest well my lovely daddy

Фото профиля Sean Zeez
Sean Zeez1 месяц назад

@effxzzzyy E get one of our uncle that year ,he use like two years promise us gifts , only to come back and tell us he forgot our toys and gifts on the plane … me wey don brag for hood say new bicycle go lap for my compound soonest .omor

Фото профиля Hay Editz
Hay Editz1 месяц назад

Na only me notice this part😂 Werey dey tap current

Фото профиля 🇫🇷🐐 _SULTAN
🇫🇷🐐 _SULTAN1 месяц назад

As I don hear “ikunishoro” I don already sabi say na boy alone e go be 😭😭😭

Фото профиля Chineme
Chineme1 месяц назад

I miss my dad, man. This so real

Фото профиля stilldanny
stilldanny1 месяц назад

@effxzzzyy no time 😂

Фото профиля قاسم🍀
قاسم🍀1 месяц назад

there’s always a box still in transit coming next week😂😂

Фото профиля Sley
Sley1 месяц назад

Abroad is even far lol When he works in another state and comes every 3 months >>>😂

Фото профиля PURPLE
PURPLE1 месяц назад

Why is lantern on when there is light?

Фото профиля SisiolojuedeCooks🦐
SisiolojuedeCooks🦐1 месяц назад

Ooto ni , fake l’an je 😂😂😂

Фото профиля Pяom Pяom🌚
Pяom Pяom🌚1 месяц назад

too relatable 😂

Фото профиля Daniella
Daniella1 месяц назад

Gilmore ...you are HIM ooo...God bless you so much for the memories 🙏❤️

Фото профиля iHendrxx
iHendrxx1 месяц назад

Gilmore don't miss That dressing alone,they dress like they're trying to tell you it's just the backyard they're coming from 😂

Фото профиля JAs
JAs1 месяц назад

Why e dey tap current from in sister 😭 at 2:20

Фото профиля Sir_Amin
Sir_Amin1 месяц назад

Nigga too good abeg, take ur flowers sir, I like as him wipe that girl hand as she wan carry the dollar

Фото профиля gbengulo
gbengulo1 месяц назад

Omo naso one of my uncle com back about three years ago pack shirt ans jeans com o first look am say be like u think say na 1990 we Dey

Фото профиля YourFavoritePappy
YourFavoritePappy1 месяц назад

@DurkioWiz This looks just too real but the call scene should come after he met with the driver at the airport though.

Фото профиля titilayoke8184
titilayoke81841 месяц назад

So Relatable😂 gone are those good days... You won't sleep in the room when you hear daddy will be back this night😂😂😂

Фото профиля Spaiin177🇪🇸🇪🇸
Spaiin177🇪🇸🇪🇸1 месяц назад

Una get parents wah dey come back abroad????

Фото профиля JoE
JoE1 месяц назад

@DurkioWiz Them Dey always get one package wey dem seize wey go land next week and the next week never ends

Фото профиля lcamant
lcamant1 месяц назад

Lets go ànd play inside Gilmore na werey😂😂

Фото профиля MORTEL
MORTEL1 месяц назад

"We don't do that in the US they call it greediness" Hmmm lines 😂

Фото профиля Stubborn😠
Stubborn😠1 месяц назад

Guy you too good this took me back down memory lane

Фото профиля SisiolojuedeCooks🦐
SisiolojuedeCooks🦐1 месяц назад

Ta lo ni Barbie bag ? 😂😂😂

Фото профиля Toor Alhamdullilah
Toor Alhamdullilah1 месяц назад

I no fit relate Since Abroad don dey involved😂… so una be Nepo

Фото профиля Ibrahim Atoyebi
Ibrahim Atoyebi1 месяц назад

How many lifes you don live b4😂

Фото профиля Tola🥵
Tola🥵1 месяц назад

I can relate with that candy and chocolate part like mad, lol That was what we were giving when one egbon like that came back from US then, na like 2 months after them my mom gave me I lick that sweet😭😭😂

Фото профиля Sir Odutola King
Sir Odutola King1 месяц назад

@sisiolojuede You see that "stuffy", you can't miss it 😀

Фото профиля T
T1 месяц назад

Omo I no fit relate 😂

Фото профиля Marshal
Marshal1 месяц назад

Ere kere 😂😂😂 Gilmore no real

Фото профиля Rhythm & Vibes
Rhythm & Vibes1 месяц назад

You too sabi this thing Gilmore!!!😂

Похожие видео