Loading video...
Video Failed to Load
How them Christmas days be like๐๐๐
35 Comments

No Hood Christmas party without traumatizing dem kids ๐๐

Silverbird Tv shoutout too real๐๐๐

Merry new year in advanceeeee๐๐

Wetin be this guyโs name abeg, I Dey gbadun the guy too๐

This scene dey pami ๐

Gift nko? Rara, won ti gba adura fun ๐๐๐๐

@Ben_Gee22 The Dj The MC The Teletubby The Santas All of una no well ๐ญ๐๐ The shout-out girl too, "happy Christmas, merry new year in advance" ๐ญ๐โค๏ธ

God bless the good old days now , na club and Igbo everybody da smoke on Christmas Day

Well related ๐๐๐๐

How much you promise Stonecode ๐

Broooo That baby crying while Winnie the Pooh carrying him This is accurate as fuck

Guy that silverbird tv for end๐คฃ

โIs nor real teletubbies, heโs changingโ ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Lmao I attended parties like this

You too sabi this content thing se๐๐, make them leave am for you

The ending guyyy , thatโs silver bird TV Omohh, shey that station still Dey so ? ๐ญ

My mum always forced me to go and dance because of gift ๐ญ And I was always shy ๐โโ๏ธ

that paint dae always vex me gan, as a kid๐

Baba don faint๐ญ๐ญ๐๐๐

Won ti gbadura fun ๐๐ Merry new year in advance ๐

Omo Stv e don Tay seh๐คฃ๐คฃ Gen Z no fit relate na my best station that tym afternoon dem go show justice league after that music for MTV base na channels i like next dem dey show action film for midnight omo those memories ๐๐

Na Avengers gather do this one ๐คฃ๐คฃ

That baby wey cry Na paid actor ๐ญ๐๐

The good old days ! ๐๐ ๐

Stv and mitv dey hot for Christmas that year ๐ ๐

Haha old times ๐ ๐

That Goldberg used to be Star or 33 sha๐คฃ. They go kon Dey hide am up and down

No ooo won ti gba dura fun ๐น๐น๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

the stv logo too real for the requests๐๐๐ i used to fight my sister for this ๐๐๐

You don pami guy๐ญ๐คฃ๐คฃ

The DJ drinking is too apt

That STV logo.๐๐๐๐๐

The ending part is crazy ๐๐ How do yโall still remember stuffs like this

Your daddy nd mommy cannot dance oo: as how nau ๐น

That part where the father Xmas arrive and they use hand to protect him through the back stage is so accurate ๐คฃ๐
Related Videos
How it be back in the days ๐๐๐๐๐
Gilmore๐ณ๐ฌ ๐ฌ๐ง
579,182 views โข 1 month ago
