Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

How it be back in the days 💀😂😂😂😂

579,512 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Hon. Alamu Ezekiel
Hon. Alamu Ezekielvor 1 Monat

Nothing wey Gilmore no fit relate with fr. Be like say u get 1 bros wey Dey come from abroad that year😂

Profilbild von Kokomaster🔥
Kokomaster🔥vor 1 Monat

Na we wey grow up for Lagos know this level. Crazy days.

Profilbild von KHOZII☘️
KHOZII☘️vor 1 Monat

You just too sabii everything about LIFE 👏😂❤️

Profilbild von ČǍŁŁMĚǓČĦMǍŇ
ČǍŁŁMĚǓČĦMǍŇvor 1 Monat

Abeg can somebody bring me back old good days, Rest well my lovely daddy

Profilbild von Sean Zeez
Sean Zeezvor 1 Monat

@effxzzzyy E get one of our uncle that year ,he use like two years promise us gifts , only to come back and tell us he forgot our toys and gifts on the plane … me wey don brag for hood say new bicycle go lap for my compound soonest .omor

Profilbild von Hay Editz
Hay Editzvor 1 Monat

Na only me notice this part😂 Werey dey tap current

Profilbild von 🇫🇷🐐 _SULTAN
🇫🇷🐐 _SULTANvor 1 Monat

As I don hear “ikunishoro” I don already sabi say na boy alone e go be 😭😭😭

Profilbild von Chineme
Chinemevor 1 Monat

I miss my dad, man. This so real

Profilbild von stilldanny
stilldannyvor 1 Monat

@effxzzzyy no time 😂

Profilbild von قاسم🍀
قاسم🍀vor 1 Monat

there’s always a box still in transit coming next week😂😂

Profilbild von Sley
Sleyvor 1 Monat

Abroad is even far lol When he works in another state and comes every 3 months >>>😂

Profilbild von PURPLE
PURPLEvor 1 Monat

Why is lantern on when there is light?

Profilbild von SisiolojuedeCooks🦐
SisiolojuedeCooks🦐vor 1 Monat

Ooto ni , fake l’an je 😂😂😂

Profilbild von Pяom Pяom🌚
Pяom Pяom🌚vor 1 Monat

too relatable 😂

Profilbild von Daniella
Daniellavor 1 Monat

Gilmore ...you are HIM ooo...God bless you so much for the memories 🙏❤️

Profilbild von iHendrxx
iHendrxxvor 1 Monat

Gilmore don't miss That dressing alone,they dress like they're trying to tell you it's just the backyard they're coming from 😂

Profilbild von JAs
JAsvor 1 Monat

Why e dey tap current from in sister 😭 at 2:20

Profilbild von Sir_Amin
Sir_Aminvor 1 Monat

Nigga too good abeg, take ur flowers sir, I like as him wipe that girl hand as she wan carry the dollar

Profilbild von gbengulo
gbengulovor 1 Monat

Omo naso one of my uncle com back about three years ago pack shirt ans jeans com o first look am say be like u think say na 1990 we Dey

Profilbild von YourFavoritePappy
YourFavoritePappyvor 1 Monat

@DurkioWiz This looks just too real but the call scene should come after he met with the driver at the airport though.

Profilbild von titilayoke8184
titilayoke8184vor 1 Monat

So Relatable😂 gone are those good days... You won't sleep in the room when you hear daddy will be back this night😂😂😂

Profilbild von Spaiin177🇪🇸🇪🇸
Spaiin177🇪🇸🇪🇸vor 1 Monat

Una get parents wah dey come back abroad????

Profilbild von JoE
JoEvor 1 Monat

@DurkioWiz Them Dey always get one package wey dem seize wey go land next week and the next week never ends

Profilbild von lcamant
lcamantvor 1 Monat

Lets go ànd play inside Gilmore na werey😂😂

Profilbild von MORTEL
MORTELvor 1 Monat

"We don't do that in the US they call it greediness" Hmmm lines 😂

Profilbild von Stubborn😠
Stubborn😠vor 1 Monat

Guy you too good this took me back down memory lane

Profilbild von SisiolojuedeCooks🦐
SisiolojuedeCooks🦐vor 1 Monat

Ta lo ni Barbie bag ? 😂😂😂

Profilbild von Toor Alhamdullilah
Toor Alhamdullilahvor 1 Monat

I no fit relate Since Abroad don dey involved😂… so una be Nepo

Profilbild von Ibrahim Atoyebi
Ibrahim Atoyebivor 1 Monat

How many lifes you don live b4😂

Profilbild von Tola🥵
Tola🥵vor 1 Monat

I can relate with that candy and chocolate part like mad, lol That was what we were giving when one egbon like that came back from US then, na like 2 months after them my mom gave me I lick that sweet😭😭😂

Profilbild von Sir Odutola King
Sir Odutola Kingvor 1 Monat

@sisiolojuede You see that "stuffy", you can't miss it 😀

Profilbild von T
Tvor 1 Monat

Omo I no fit relate 😂

Profilbild von Marshal
Marshalvor 1 Monat

Ere kere 😂😂😂 Gilmore no real

Profilbild von Rhythm & Vibes
Rhythm & Vibesvor 1 Monat

You too sabi this thing Gilmore!!!😂

Ähnliche Videos