Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
How it be back in the days 💀😂😂😂😂
Комментарии: 34

Nothing wey Gilmore no fit relate with fr. Be like say u get 1 bros wey Dey come from abroad that year😂

Na we wey grow up for Lagos know this level. Crazy days.

You just too sabii everything about LIFE 👏😂❤️

Abeg can somebody bring me back old good days, Rest well my lovely daddy

@effxzzzyy E get one of our uncle that year ,he use like two years promise us gifts , only to come back and tell us he forgot our toys and gifts on the plane … me wey don brag for hood say new bicycle go lap for my compound soonest .omor

Na only me notice this part😂 Werey dey tap current

As I don hear “ikunishoro” I don already sabi say na boy alone e go be 😭😭😭

I miss my dad, man. This so real

@effxzzzyy no time 😂

there’s always a box still in transit coming next week😂😂

Abroad is even far lol When he works in another state and comes every 3 months >>>😂

Why is lantern on when there is light?

Ooto ni , fake l’an je 😂😂😂

too relatable 😂

Gilmore ...you are HIM ooo...God bless you so much for the memories 🙏❤️

Gilmore don't miss That dressing alone,they dress like they're trying to tell you it's just the backyard they're coming from 😂

Why e dey tap current from in sister 😭 at 2:20

Nigga too good abeg, take ur flowers sir, I like as him wipe that girl hand as she wan carry the dollar

Omo naso one of my uncle com back about three years ago pack shirt ans jeans com o first look am say be like u think say na 1990 we Dey

@DurkioWiz This looks just too real but the call scene should come after he met with the driver at the airport though.

So Relatable😂 gone are those good days... You won't sleep in the room when you hear daddy will be back this night😂😂😂

Una get parents wah dey come back abroad????

@DurkioWiz Them Dey always get one package wey dem seize wey go land next week and the next week never ends

Lets go ànd play inside Gilmore na werey😂😂

"We don't do that in the US they call it greediness" Hmmm lines 😂

Guy you too good this took me back down memory lane

Ta lo ni Barbie bag ? 😂😂😂

I no fit relate Since Abroad don dey involved😂… so una be Nepo

How many lifes you don live b4😂

I can relate with that candy and chocolate part like mad, lol That was what we were giving when one egbon like that came back from US then, na like 2 months after them my mom gave me I lick that sweet😭😭😂

@sisiolojuede You see that "stuffy", you can't miss it 😀

Omo I no fit relate 😂

Ere kere 😂😂😂 Gilmore no real

You too sabi this thing Gilmore!!!😂
