正在加载视频...

视频加载失败

How to cook oha soup as a professional p.o.p man #cooking

43,899 次观看 • 7 天前 •via X (Twitter)

39 条评论

Zadok Yohanna 的头像
Zadok Yohanna7 天前

My chaotic chef 👩‍🍳

Lawson Goodnews 的头像
Lawson Goodnews7 天前

😂😂🙏

AniesCo🐻‍❄️ 的头像
AniesCo🐻‍❄️7 天前

Na everyday you Dey angry 😄😄

Lawson Goodnews 的头像
Lawson Goodnews7 天前

😂😂😂

EPOH 的头像
EPOH7 天前

Somebody shout power😂

Lawson Goodnews 的头像
Lawson Goodnews7 天前

😂😂 power 🙌

ℂ𝕠𝕟𝕗𝕚𝕕𝕖𝕟𝕔𝕖 🎖 的头像
ℂ𝕠𝕟𝕗𝕚𝕕𝕖𝕟𝕔𝕖 🎖7 天前

I knew it that your an Annang man. I was right 🤣🤣🤣

SKR253 的头像
SKR2537 天前

before this guy finish work for that site eh go take like 1 years oo 🤗😉😂

Lovely 的头像
Lovely7 天前

🤣🤣🤣 Abeg you go try finish this my uncle work abeg

Maurice 的头像
Maurice7 天前

This guy sabi cook pass Hilda Bassey..

Soph 的头像
Soph7 天前

Your boys always waiting for you to finish cooking so they will eat. 😂😂😂😂

Kelex Stanley AFC 的头像
Kelex Stanley AFC6 天前

At this point, the way Una dey take eat for this site, I dey very sure say Una no fit carry shishi go house after Una don finish the work.😂😂

Zaey_BadBwoyNerdoo 的头像
Zaey_BadBwoyNerdoo7 天前

Lowkey some men have learned how to cook oga soup… I like your style Okon!

Nelson 🪐 😮‍💨 的头像
Nelson 🪐 😮‍💨7 天前

Akparawa Okon ride on 😂😂

🌍 ArchAngel ALEX 🇳🇬🇿🇦🇺🇸 的头像
🌍 ArchAngel ALEX 🇳🇬🇿🇦🇺🇸7 天前

Na for food all the p.o.p money dey enter

nkwụchä abụlọ ụjọ🦉👀 的头像
nkwụchä abụlọ ụjọ🦉👀7 天前

What if the pepper no come sweet after tasting? 😂

EPOH 的头像
EPOH7 天前

Ride on papa

Lawson Goodnews 的头像
Lawson Goodnews7 天前

😂😂

Deputy1 的头像
Deputy17 天前

Wey time you go finish this na your pop work for the owner eeeiiiii

Scott 的头像
Scott7 天前

At this point una purposely no wan finish that Pop 😅

SYLABOBO Entertainment 🇳🇬 的头像
SYLABOBO Entertainment 🇳🇬7 天前

How u take the catch knife 🔪

Emeka 的头像
Emeka7 天前

What inspired you on this kind of content, it's unique and very funny 😂😂

Jackie 的头像
Jackie7 天前

No Ogiri after everything. Chai 😂

Chibuzor Iweogu 的头像
Chibuzor Iweogu7 天前

Like play like play You don turn content creator Leaving ur p.o.p work behind

Ezemeka👑 的头像
Ezemeka👑7 天前

Diz your wife no dey try ooh🤣🤣🤣🤣

Lawson Goodnews 的头像
Lawson Goodnews7 天前

😂😂

lekolpromise 的头像
lekolpromise7 天前

All these your guys nor go gree leave your site oo see as food dey sweet for the other one mouth

Nathaniel Oluwatobi David 的头像
Nathaniel Oluwatobi David7 天前

Where you dey stay do your voice over? I believe say your neighbors go don laugh die.. 😂💔

Lytan 的头像
Lytan7 天前

I dey enjoy you 😂

uwa😍♉️❤️ 的头像
uwa😍♉️❤️7 天前

Which time una come get to work?

PREACHER 的头像
PREACHER7 天前

Anyday u happy eh I go find u sometin 😅. Ur anger days pass ur happy days.!

Mathews Ach 的头像
Mathews Ach7 天前

After everything, I still dey vex for you

Dov'é 🐐 的头像
Dov'é 🐐7 天前

You cook this one for site after we chaw finish work don fini bé that

RichieRMFC 🤍 的头像
RichieRMFC 🤍6 天前

😂

Justiceee🥷🏻 的头像
Justiceee🥷🏻7 天前

ride on papa!😭🤣

Id Best 的头像
Id Best7 天前

16weeks 🙆‍♀️

ToxicAVOricky 的头像
ToxicAVOricky7 天前

This guy don Dey go viral oooo

ITY❤️ 的头像
ITY❤️7 天前

My Goddd

Festus SNR⚽️ 的头像
Festus SNR⚽️7 天前

So after everything you still put egg for soup

相关视频