Loading video...
Video Failed to Load
How To Hide Apps On Your iPhone🤳
438,413 views • 2 years ago •via X (Twitter)
10 Comments

Ibadan police no Dey hear all this one ooo, dem no even need to unlock your phone, the value of your phone will determine the amount you’ll drop

Police and one other is watching

Retweet for others to see… You can save a soul today

Now the guys have seen it too

If you like hide if dem hold you you go drop

I don’t need to hide my phone

Instead of this just buy two phones, one for working one for normal use.

Lol 😆 police ppl know this pattern well well.. Infact most of the young police men are also doing fraud… imagine police man go dey ask you how you dey take buy Facebook now wey work don hard 😂😅 dey play

the problem is when you deactivate the future, all the apps go jaga jaga -you go begin find wetin no lost 🤣😂

Police sabi this thing. Dem go enter your settings scroll down down come see your apps..
Related Videos
Sensitive content
Lady shares update on how to hide your illicit activities on your phone from your partner.
Dr. God Abeg ooo
323,726 views • 3 months ago



