Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
How true is this? 😂
Комментарии: 58

does yungidu know that he has 70 million tho? 😂

E surprise me

Youngi duu wey Dey fly bike up and down for my area nah in get 70 meter make una dey play

😂😂😂 lambo money never complete

Who is this stupid person who made this list

😂😂😂 e no make sense?

You dey mad with your mumu list

😂😂😂

Where young Du wan see 70 million naira 😂😂

😂😂😂

So Oritse Femi, Dammy C and Portable get money pass SMALL DOCTOR 😂 Ẹyé mungbó mọn ẹyin ara ibi.

Maybe

Carter Efe, all dem boys helper 🤌🏾😅

😂😂

Potable definitely has more than that. Only his boxing fights made him a almost 100m

Sharp

If youngidu get 10m him go happy self lol

lol…

So 100m na broke 😂

Na youngi duu gv dem out. Where Oyinmo wan see 70m

Oyinmo na banger

To cop 70m?

Wetin God can’t do

this list is not making sense at all

Chai you no for add small doctor persin wey get lambo 😂

😂😂😂

Na lie Potable gyde pass that one

U sure

Bring this video down now So inaccurate

You say Sky B hold 80m??🤣🤣🤣

😂

Donr just let Portable know your location oooo 🤣🤣🤣

lol… e no go funny

😆😆😆😆😆

Akpi no small oh, Akpi get money normally Presido no small

Abi

This people no get this amount of money oo

OG abba 100million Nibo 😂

😂😂😂 with his family house worth na

😂

Make potable sha no see am nii oo🤣🤣

Green and white lies

Ahhhhh

Who do this ?

U won send Lamidi to the person?

Carry this video go facebook mumu

Some them be shocked by this estimated networth

😂😂😂

If e be say them never see all this money wey una Dey talk ooo lol

lol

Are you people okay?

Yes 😂😂

Who dash youngi du 70m?

Who madam this rubbish 😂😂😂😂

😂😂😂😂😂

😂😂😂

I no go believe that portable own

Potable must not see this video oo 😂😂
