Loading video...
Video Failed to Load
How una dey think these things 😂😂
11 Comments

Ibukun Tayo Daniel1 year ago
Nobody loves garlic 🧄 🤣

Solar Heavy1 year ago
that's interesting, but what do you think of this?

Dat Naija Guy1 year ago
Garlic come life come suffer

Molano Hybrd1 year ago
Depression wan wound Garlic

MaRa1 year ago
Content fit make you madt sef 😂

MRLoannes 🦦1 year ago
If na you you go love am??

She’s an “Akwa Ibom Girl”🥺1 year ago
@teefehbaby Garlic too smell na why nobody like am

Strawberryflava 😈1 year ago
Una no show garlic love 😫😫🤣🤣 ... guess what? There's an upcoming artist booking a studio session to sing Garlic version 🤭

Iampelumi 🇨🇦1 year ago
Garlic na the bad example

𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜1 year ago
Can someone explain

Klichi1 year ago
I made this sneakers 60k
