Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
How we wan settle this matter now? 😭💔🤣
141,918 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 38

@Teeniiola Pastor turn another thing cause of food😭

@Teeniiola He first drop one curse 😭

Why him dey pray like say na crusade

Something wey you go talk ‘Alhamdulilah’ and ‘Bisimilahi’ and move on 😭

@dahboss_vibez when Bible talk say be wise and not foolish na wetin e mean be dis 😀😂 you dey pray for street dey cover eyes, and u dey street, lol

@dahboss_vibez E dey gbezome 🤣

@dahboss_vibez you get 😀

@Winifunds Abeg who carry e food

@Winifunds Na who we still still dey find till now be that 😭

@Teeniiola Ahh the guy wey dey video no even do am anything

@Teeniiola Like dyg 😭😭😭

Omo e go far oh

Gobe 2.0😂😂😂

I dey find my food u dey do video. Dem suppose break him head gan😅😂

😂😂wait why the man stone you water 💦

Gobe

If I never pay I go just leave

Funniest part be say evidence no dey the video 😂

Make we ask

how them wan settle am😂😂

He first start with camera man 😂

My belle ooo 😂😂😂

@hiPETERR

@Teeniiola 😂😂😂😂

Problem😭😂

Rie nshi?😂😂😂

@xviddownload this video

😊

This guy you sabi collect beating 😂😂 and you go still stand there 😭

😂😂😂

Plan act

U dey bind and cast for food Hunger Neva catch u 😂😂

😂😂

Omo😂😂

@xviddl download this video for me

😂😂😂the last part

Dem no Dey close two eyes completely for hood 😂😂😂

🤣😭🤣😭🤣
Похожие видео
Sensitive content
Soldier slap deaf person keh ?? How we go settle the matter like this 😭💔
Oyindamola🙄
487,842 просмотров • 1 год назад
Sensitive content
How we go settle this matter like this ? 😭
Oyindamola🙄
490,528 просмотров • 1 год назад
