Loading video...
Video Failed to Load
How you wan take explain yourself like this ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐
33 Comments

@JayFunds32t4 ๐คฃ๐คฃ๐คฃu go explain tire no evidence Wow this content ๐ฏ

Na balanced explanation o.

No vex no one go believe you ๐๐

Buh why man go dey use mouth open another man zip

Na only God fit save you

You know say u no dey talk well u dey to explain give person

No need of explaining, just pack up dey go damaturu ๐คฃ change loca

Omo u go explain tire

You no go ft explain o

Make everybody just come out dey explain ๐๐

Ahh out of everything way sup na the pastor way she call funny pass๐ญ

Inside explanation explanations go plenty

The definition of Karma ๐

Dey mind your business sometimes, make another person problem no turn to your own

Hope your lawyer gets lawyer cause Una go explain tire๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

You go explain tire ๐

Is karma this fast?

Hahaha ๐ dead body go surplus, k!ll the witness ๐คฃ

Why man Go help men reach there with his teeth, knife no dey?

@FreakyB22301292

Una done craz finish for this app ๐๐

What goes around, comes around ๐ฏ.

20 years ago our m8nds won't process ๐ช all this nonsense But no one is going to tok about that,na too much bad things we dey feed our brains to cos am . Cos nothing dey there

@DMabvuva

Just play the video, simple!

No Headivence ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@tsosky_ I canโt stop laughing ๐๐๐๐๐๐

If no be content. This type of thing no fit happen for real life abeg.

Make he first give up ๐ญ

All of una go Dey explain tire ๐๐๐น

Even if it for content, nah hhh

Oh my๐๐

Pastor should come to conduct instant deliverance ๐๐๐
Related Videos
Sensitive content
YOUโLL NEVER TAKE US ALIVE๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ WE SWORE THAT DEATH WILL DO US APAET๐๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
kqzraโจ | double black (devious freak)
34,784 views โข 1 year ago
