Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Hunter dey para for benefactor
125,167 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
9 Yorum

real_urch•32 yıl önce
Brother go find work. Una don spoil work finish

Tọbílobá ➰2 yıl önce
Cl go frustrate your life Sapa go come end am 😂

iRobbott 🤖2 yıl önce
But these videos shouldn't be posted though

Femi2 yıl önce
😂😂😂you go later beg

iRobbott 🤖2 yıl önce
"419 is just a game, I be the winner" 🎶 I can hear the song in the background 🤣

OmolowoAkande🥇2 yıl önce
If u para finish u go calm down 😹😹😹

AB 😤🏞🦅2 yıl önce
Last last him com calm down 😂😂😂

kinshoe🇳🇬BRAh,ENGLISH NO DEY WORK4ME}2 yıl önce
E no get work wen easy ooooooo

BIG K 👑2 yıl önce
No accent not even trying to sweet talk the woman sef 🤦♂️. Some of una wey dey wonder why work don hard,see the ki d people wey cause am
