Loading video...
Video Failed to Load
Wetin dey occur?
368,080 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

Bez1 year ago
Person go just wake up see say em dey trend 😂😂😩. Any slightest opportunity una don reduce person steeze to 5% 🔋

UPDATEBOYZ 1 year ago
She must be a student. Dem no send u. They must survive 😂😂😂😂

RUTH 🇨🇦1 year ago
This one mumu, why she go dey commot am for there.

Carsblogger (Babaayo)1 year ago
I hear say some people dey go club go pick money, so it’s true 😭

𝕋𝕙𝕒𝕥 𝔸𝕗𝕣𝕠𝕓𝕖𝕒𝕥 𝔾𝕦𝕪 🎷1 year ago
I just dey observe...

Deslilym1 year ago
Somebody serious babe😂😂

OBG1 year ago
E dey happen for everywhere, both birthdays and everything. Na new pandemic be this. Bouncers will always let every girl go inside. Female privilege

Son of Teacher1 year ago
🙄🙄

SPENCE1 year ago
Agba picker

tadeyoflagos1 year ago
If you like no smart
