Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Husbands, make una kon defend una self oo 😫😂

142,472 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Bunny 🐰
Bunny 🐰1 год назад

Wetin men dey think pass to dey take pictures. Na people Wey dey cream and do makeup need pictures. 😆

Фото профиля Sunshine Letters
Sunshine Letters1 год назад

Give your beautiful wife a gift she can cherish forever.

Фото профиля New Cat 🤎
New Cat 🤎1 год назад

I only have two pictures of Mr Lawal😩😂.

Фото профиля TENIOLA
TENIOLA1 год назад

😂😂

Фото профиля Emelobe Obinna || Wealth Beyond 9-5 Salary
Emelobe Obinna || Wealth Beyond 9-5 Salary1 год назад

Guys who take pictures, Una dey try o.

Фото профиля The Blavk Sheep
The Blavk Sheep1 год назад

You don’t have to shout ma 😂😂😂 I didn’t snap on my daughter’s dedication in church.

Фото профиля gustavo
gustavo1 год назад

Make man still dey capture the ‘ billing moment’ ??

Фото профиля Dr. Raymond (De’ Prospect)
Dr. Raymond (De’ Prospect)1 год назад

There is no picture of myself in my gallery. Just my business stuffs. Life goes on men.

Фото профиля Justophax
Justophax1 год назад

Men have a lot going through them and also going through a lot.. so taking pictures is not in the plan. Tanks

Фото профиля Larry 💐🌹🌺
Larry 💐🌹🌺1 год назад

The one wey dey vex me pass na baby bump pictures 😂 wey husband go dey kiss pregnancy take pictures. Abegiiii

Фото профиля Olaitan Bator🐐
Olaitan Bator🐐1 год назад

Shwy wen I no fine, make i dey deceive masef??????

Фото профиля Kingsley
Kingsley1 год назад

I don't take pictures too but I have no reason 🤣

Фото профиля Adekola
Adekola1 год назад

Another one 😀

Фото профиля Mazi Uche🇳🇬
Mazi Uche🇳🇬1 год назад

Please who will bribe me with "something light" I promise I would snap pictures 🫣

Фото профиля Ibrahim Oluwatosin
Ibrahim Oluwatosin1 год назад

I think it's more of a personality thing ooo, and not necessarily gender related. I have two ladies in my life who struggle with taking pictures. I always have to dig out one for them when it's needed.

Фото профиля transfermarketnigeria
transfermarketnigeria1 год назад

All my brother in this ship make we gather here! I celebrate us

Фото профиля Dr. Charles
Dr. Charles1 год назад

Does passport photos count? 😊

Фото профиля Demo
Demo1 год назад

This table has no legs. It is already broken 😂

Фото профиля Seng Shong Designs
Seng Shong Designs1 год назад

Me wey no get one single picture of my self on my phone for the past three years now. Anyone i snap, just give me two days I go delete am. My best picture is selfie when you ask ni o

Фото профиля Larry 💐🌹🌺
Larry 💐🌹🌺1 год назад

I can’t remember wen I take pictures last 😂

Фото профиля IGBO MADE💯
IGBO MADE💯1 год назад

We take it impromptu My wife uses her phone casually to get it somehow. After church she would say, Pls Just stand with kids here before our car can drive out, let me buy something,fiam she takes one. We even quarelled on our way to a photo shoot and I still didn't make it.

Фото профиля Ekejekwu Enemchukwu
Ekejekwu Enemchukwu1 год назад

Men have other things that worried them not pictures,no time for that okay

Фото профиля Rock No Roll
Rock No Roll1 год назад

I hate pictures …maybe because I am not photogenic.

Фото профиля Uncensored Mind
Uncensored Mind1 год назад

What is the point ?

Фото профиля Achokowuya
Achokowuya1 год назад

Passport no bi picture?

Фото профиля Dr. Uwazie Chijioke, Ph.D. M.Phil. MBA. BA.
Dr. Uwazie Chijioke, Ph.D. M.Phil. MBA. BA.1 год назад

😂😂😂😂😂

Фото профиля ABOLAJI LOOKMAN
ABOLAJI LOOKMAN1 год назад

Madam kuku mention my name 🤣

Фото профиля Olayinka Jimmy
Olayinka Jimmy1 год назад

Lmao 🤣😅🤣 we many for this table...

Фото профиля BGR LTD.
BGR LTD.1 год назад

Guilty of this

Фото профиля OHIOMA
OHIOMA1 год назад

Hanty, leave dat table wia e dey. Ees a man somtin, you kanut understand. 😆😄 My sisters wanted to celebrate me some weeks ago and asked for my picture, na Uni matric picture I send dem. Dem call family meeting for my head. 😄😄

Фото профиля Adekunle Oluwanisola
Adekunle Oluwanisola1 год назад

Na me be this, honestly i hardly snap pictures.

Фото профиля Kachikwulu
Kachikwulu1 год назад

I don't even have a picture of myself and it's very bad. Hopefully , I will change

Фото профиля Treasure Ugwum Gift
Treasure Ugwum Gift1 год назад

You fit go post person husband make the real wife go see am. Why wife wan break her fellow wife heart...? 😂😂😂

Похожие видео