Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Una too do oo ๐๐
133,647 Aufrufe โข vor 8 Tagen โขvia X (Twitter)
31 Kommentare

Which one is God loves you too ๐น The lady said "I love you" lol

What part "no need" can't she understand lmao

I dey tear for here ๐

life of a womanizer

God bless every sharp guy out there

Omo him don enter

This one too much

They are dating the same man lmaoo

him don enter finish ๐คฃ

Gentu na warey๐๐

Intellectual content or rewarmed ebbss?

Which one be this again ๐๐

I for tag am o ๐

this video don pami ๐น๐น๐น

God abeg ooooo ๐๐๐๐

@Timidey4you ๐ ๐ ๐ Sodiq

God abeg ๐

Come back here ahhh๐คฃ๐คฃ

Why body dey sweet her ?

This is funny ๐๐๐๐

Women fit use busy body spoil relationship

you go allow

God loves you keh ๐

Which kind plot twist be this ๐ญ๐

Wetin e Dey do ๐

๐๐

Lmao, see whining ๐

@jennygodswill This one na nollywood o,next time make it more realistic

Pity her nau ๐คฃ

๐คฃ

Guyy ๐๐๐
รhnliche Videos
this guy too he dey fool oo ei ๐๐
Bigg_SCREENICE ๐ฅท๐พโค๏ธ
23,303 Aufrufe โข vor 4 Monaten
