Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I AM TOO SPOILT 🔥🔥🔥⚙️⚙️⚙️
35 Yorum

Aki and Pawpaw should get royalties for their legendary memes—that’s if they aren’t already. 😂

Wicked jam💯

Big Kala ❤️

666 INDUSTRY MACHINE TIMING INSANE

This is my favorite song on Odumodu Album I love you big man 😢❤️

Watin em never act?? 😂😂

Carry your village rap dey go front joor, Blaq will always be the numero uno

Be like say you dey always watch aki and pawpaw before recording 🤣🤣

KABOOSH KABASH!!

Kalacious weather man dey come pray for Napa today midnight o. 😎😎🆖🆖🤫🤫🤫

Nah so😇🤩 Crazy Jam

Big cala, drop aza make I help you renew your blue tick. I no like as your account naked

Hope you don text the guy wey dey edit this p for you modu

JESUS! .. CHINEKE!! CAMO

na me give yo yoir 1k like

U sabi 🔥

Odumo spoil me with 50k abeg

Omo aki and paw paw na evergreen people

Na you get this industry use am as you like ❤️

❤️❤️

You don listen to ACL by blaqbonez? E be like say na u him dey sub there oo

🐐

The German industry machine @Odumodublvck_ im obsessed

My fav 🤍

Wahala 😂

Aki and Paw Paw Goated 😂😂😂💯

🔥

Kabush Kabash 😂😂

Kabush kabash 😂😂

I JUST NEED MY NAILS DONE #INDUSTRYMACHINE

Na why u wan spoil Emeka life abi?

😆 🤣 😂

my jam!

You say na babies get this track but na men Dey jam am

The Machine just dey hot

