Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I can never delete this one😂
31 Kommentare

callmeNelsonvor 7 Monaten
Na 10 naira be dat ?

Jaiavor 7 Monaten
Yea😂

callmeNelsonvor 7 Monaten
😂😂

Sammy wisevor 7 Monaten
Bro everyday in last week I think of this video 😂 the boy Dey muzz me 😂

El_Diablo Benson💛🗿vor 7 Monaten
That guy even get mind allow 10naira drive am🤣🤣😭

🦅💙❤️vor 7 Monaten
😂😂😂

Jaiavor 7 Monaten
😂😭

Ayo✨vor 7 Monaten
Em be like toad😭😂😂

OGBOLOSvor 7 Monaten
He dey act surprised 😂💔😂 for video when he tell dem to video am 😂

NETWORKERvor 7 Monaten
@RokaDash Can you imagine this 10 naira guy😂😂😅😂

𝔹𝕙𝕒𝕕_𝕡𝕝𝕦𝕘𝕘vor 7 Monaten
Try watch the video on mute 😂 😂

Jaiavor 7 Monaten
I swear🤣

Big cruz🦅vor 7 Monaten
Ancestor 😂

golden emmy 𝕏 🔥🦅vor 7 Monaten
😂😂

Nazyvor 7 Monaten
Legendary

Big Vado 🦅vor 7 Monaten
The guy way dey do the video really get mind oh 😂

astarrvor 7 Monaten
Who give this one motor

NEDUvor 7 Monaten
The sound no sweet

𝕭𝖆𝖘𝖍𝖆𝖗 (𝔅𝔦𝔤𝖘𝔪𝔞𝔩𝔩𝔷) 🌬💡vor 7 Monaten
people get mind o

Shile 🔴UTDvor 7 Monaten
Lmaooo the guy dey use one eye look camera use one eye look road

Femi.szn 🦅vor 7 Monaten
@StreamviDL download this

Ogkvor 7 Monaten
Abeg who issue license for 10 naira?

NoBadVibesvor 7 Monaten
This one nko 😂😂😭

Medusa⚓️🇧🇧vor 6 Monaten
Fb🤣😭

XYvor 7 Monaten
@xdownloaderbot save video

ᴊɪᴍᴍʏvor 7 Monaten
😂

20🌵vor 7 Monaten
E no touch steering for like 15 seconds

coco vor 7 Monaten
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Perryvor 7 Monaten
😂😂😂

Low Keyvor 7 Monaten
Funny 10 naira …

Gabby 🦍vor 7 Monaten
@silly_lost This boy Dey worry oo
