Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I can never delete this video from my phone ๐ญ๐ญ๐
36 Kommentare

This one nkor?

make sure say you get data, laugh na less๐ญ

The driver go don vex ๐ญ

The trailer guy didnโt want to wait at first. He should have followed through ๐๐๐

๐๐๐ญGod go really miss our set.

That guy fit later transfer the aggression over an innocent soul sha๐

Sometimes village people are totally innocent ๐๐คฃ๐คฃ

This video is still in my draft ๐๐

Always the blurry videos ๐

this one na werey๐คฃ

That woman sef get mind

I still get this video for my phone till this day ๐

Craze people full everywhere walahi

always remember, never pass a low quality video

You for no run ๐๐๐

We joke alot in this country ๐ What if this heavy truck lose brakes?๐ค

@beri_grizou Buy one or two from me today

@beri_grizou Man u jerseys >>>

Just make sure you never run out of sub in this country.

Lol ahhh, if that driver see any old woman wey dey cross road he fit transfer the aggression take jam am pass just because of this ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ

The next day headline would be like; a Truck driver killed 85 years old women ๐๐๐

Like how person go think this kain thing con be like taaa make I run am ๐

Some people dey take risk eh๐๐

One of the funniest Iโve seen

Go try ham for Dangote truck ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Now if that driver run person over next time I no blame am o ๐

That trailer suppose jam am normally .. werey ๐

๐๐๐

Sporty go don frustrate this one tire ๐๐

Omo wetin be this one now๐ญ๐ญ

Abeg no make me laugh too much, I no wan make mosquito knw say I Dey house ๐๐

Africans no go see heaven๐๐๐

What is wrong with people ๐ญ๐๐

The @nger inside the driver ๐ And e go be aboki

@lollypeezle If this one dies what will he tell God ๐

This video will forever be funny to me ๐๐ญ
รhnliche Videos
Sensitive content
I can never delete this video from my phone ๐ญ ๐ ๐
PaPa J ๐
968,496 Aufrufe โข vor 10 Monaten
I canโt ever delete this video from my phone ๐ญ๐๐
Temi ๐จ
5,728,355 Aufrufe โข vor 1 Jahr
