ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
I canโt ever delete this video from my phone ๐ญ๐๐
1,166,461 ๆฌก่ง็ โข 9 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
36 ๆก่ฏ่ฎบ

U dey bus with person they say make trailer kill am , Shey if the truck come e go miss u n others too ๐๐๐

๐ญ๐ญ๐๐

Them go just dey swear for each other dey go๐ญ๐ญ

Lagos is not for the weak๐

Lagos na very weird place ๐๐๐

What kind of thing is this. See swear sha

This una Lagos too funny

As how nahh. ๐๐๐

The literally just welcome you and still going soft on you, wait until them begin throw punches beside you and 1 ends up hitting your jaw ๐ญ๐ญ

Two hungry frustrated people ๐

Lagos too funny.๐ญ๐ญ

The wildest thing in this video is how everyone just kept quiet as dem dey swr for their self๐ญ Lagos na very different place ๐

Make conductor just talk โtrailer go kee you inside this busโ make everywhere first scatter

The condition for the country makes people consistently agitated. Itโs affecting our psyche.

Reminds me of the day two elderly women presumably in their sixties, both members of same denomination started exchanging punches in public transport.

I swear I know this conductor ...he's always angry and he spits on passengers close to him while cursing passengers Obalende - ikeja route

i need to watch it then

Welcome to Lagos Nigeria ๐

whattt๐ญ๐๐

@tee_boyjr Nothing is more scary than precise curses, the way they come with WHEN and WHAT, like "As you dey go now, Trailer go do what" ๐ญ๐ญ๐ญ

Wahala๐๐

E no go surprise me if both of them laugh and shake hand at the end!

Conductor literally said โAs we Dey go now trailer go jam youโ Wonโt the trailer kรฎll all of them

One thing I've noticed about Nigerians is they will threaten each other, or as they say over there threaten themselves, call each other foolish, goat and say God punish you but it rarely leads to actual violence

Lmao ๐คฃ wait what

Make una try Dey tag creator na๐ฉuna go just go download my video Dey share am without credit.. no be so o

Nigeria is not for the weak ๐

๐ ๐ "Wey your money?".

U go won cry and laugh at same time ๐

Welcome to Nigeria ๐๐

Normal normal. How will you forget you had a terrible day at work without witnessing this. ๐

๐๐

Them don use spit baptize that guy wey sit down

Did I hear trailer go kill you ๐wey two of una dey together ๐คฆ

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Naso o๐
็ธๅ ณ่ง้ข
I canโt ever delete this video from my phone ๐ญ๐๐
Temi ๐จ
5,727,863 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
Sensitive content
I can never delete this video from my phone ๐ญ ๐ ๐
PaPa J ๐
967,844 ๆฌก่ง็ โข 9 ไธชๆๅ
