Loading video...
Video Failed to Load
I dey confused abeg 🤔
10 Comments

Habibi Of Abj1 year ago
To Born pikin this days just Dey fear person.

Saliba Hive1 year ago
And person dey vex say I prefer to born portable 😂😂

morenikeji❤️1 year ago
Another diekola afolayan 😂😂😂thor

𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜1 year ago
No be only you, i no understand

CHUCK’s🧢1 year ago
Abeg make una dey censor this kind videos,I no like wetin I just watch now

SINCE05💔 𝕏1 year ago
E no go better for him papa🙏🏽

Dark Arts FC1 year ago
Na Gabriel be this na

Mr Bruce1 year ago
I unwatch this

#Di NEXT OF KIN#🇳🇬🏴1 year ago
We lost a brother 🤦🏿🤦🏿🤦🏿😭😭

@kaalu191 year ago
Proper slap go reset your Brain
