Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I Dey enjoy North 😂❤️👻
35 Yorum

CARTER use style run for here oh 😂

No run stay when e reach your turn

Ah CARTER … I go run oooh… 😂 If i here say i even continue the dance

Kidnappers right now

Kolu con be like goat wey dem use do Asun 😂😹

Celebrity matchmaking turned to cooking. Stray bullet hits Carter Efe 😂😭

Carter Efe tried to tear this guy’s shirt, but it went completely wrong 😭😭😂😂😂

Bro soul left him for a sec 😂

Just imagine bandit come here🤣🤣

This guy nobody go pay 200m for you if them kidnap you ooo

For you to bend like this with this moon head bro you go get more views, amen

The Tsangaya school isn't the perfect place to showcase ur stupidity in the name of content.

Until dem drop aim RPG on your head

You don craze reach north ehn 😂😂

Omo ehn, na the only way be this o. Shebi you say you want fame 🤣

Abi you dey disgrace yourself for north, but wetin dey pain me be say you dey make money.

You dey north? The place no get name? U no go city, u dey one dirty village dey dance rubbish, mk we dey praise u abi wetin mumu

You Dey use style dodge the hynea😂😂😂

See as the hyena weak for your matter sef!!!

Catttteeeerrrrrrrr Make you and kolu go run background check una fit b Aboki low-key una fit no no 🤦♂️🤦♂️🤦♂️🤦♂️ Friendly advice

You for open the hyena mouth, e wan follow you dance

Make the iron mistakenly commot for the hyena mouth make e commot ur preek 😂😹 na then the dance go sweet 😅

But going to children’s Islamic school and dancing in such manner is totally wrong

Every piece of information I know about you is against my will.

Dem say you and your babe don get issue, Na true?

This is Kano I guess.@carterefe__ Come to Sokoto, let me flex you , I get one Yarinya for you.

Get me a screenshot of this part of the image

Make bandits catch you first

Wetin KOLU dey do like this 😂 #Nonzzzoh

@AdemoNeyboi Be careful; na small thing be haram for north, make you no go collect

God pls take carterefe and give us MJ 🥲

Be like dem swear for this CATEREFE 🤣

Una mate peller de do African tour ..na aboki una de chill with😂

Omo 💔

I they enjoy north
