Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Relationship people dey enjoy o 😂😂😂❤️
352,011 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Pesin wey lecturers eat finish

See as dem de Mumu their sef for road

Baba had to grab that nyash las las

Relationship like this are usually for marriage purpose

If boys tell you why they choose money Bouquet over actual flower bouquet lol Cheapest flower bouquet I came across was 100$ with as low as 30$ you have yourself a money bouquet depending on the size

Na failed student from Geh Geh university oo

Ehn you give am money bouquet.. wetin come happen..?

Girl way Dem knack for camp na you come carry but you go give your mama transport to go village and you get car

Ee reach make him come from Enugu, see wetin you sef carry for back with small stomach… ahhhh

So who come dey hold camera dey follow am for back? Bestie?

This your back fit make him come from china self 😅

Jealousy wan k!ll singles

Gheghenians will not be happy with this guy.

That Yansh reach to travel go Germany go pick her

Kidnappers watching frm an uncomplicated building them dey plot graphs 📊 already 😂😂

Geh Geh University una 🤣🤣🤣😂

Anyhow still e no go still pain me

All this one no mean say dem no sample her for that same camp him come pick her from

Mumu man

Afikpo

Doggy na dey him Mind

Mtcheew

He no go come keh Uno see Wetin she carry😂😂

This relationship is big 😂

Funniest part be say e fit no be the main boyfriend be this lmao

Na that nyash cause am

Omo....I can't wait to spoil my sweet girl 😘

You wil do everything to make them happy but gist what 😂😒 to pour you spit no dey hard for them 😔😔😔

Normally she no suppose dey go pack

This night na gbim

I'm not happy for u pple 😔

Camp bf go dey in pains now

"Did I ask you to do anything for me"

Make we tell am watin happen for camp?
