Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

I Dey see una edit oo🤪 Carry on 👏😂

127,748 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

27 Yorum

Ẽ🅱️ÈŅ profil fotoğrafı
Ẽ🅱️ÈŅ1 ay önce

Since when this one notice say dem don Dey compare her with Jasmine,she just Dey try everything to look beautiful all the filter ever made where tried before this Vidoe 😂😂

Jaydee profil fotoğrafı
Jaydee1 ay önce

You dey answer people wey never see food chop 🤧🤧

DR MAYNIAC 😈☠️ profil fotoğrafı
DR MAYNIAC 😈☠️1 ay önce

Mama, no vex. Na for content

tiseDc profil fotoğrafı
tiseDc1 ay önce

@grok is Jarvis really pregnant?

ola profil fotoğrafı
ola1 ay önce

This gal go get flat tummy in one video, Belle for another one. She be twin?

Ayemzende profil fotoğrafı
Ayemzende1 ay önce

omo Canada go humble millionaire for Nigeria 🤣😬😑

azullla🔥 profil fotoğrafı
azullla🔥1 ay önce

You Dey always use every means to hide this belle why???

Champzstar🏆 profil fotoğrafı
Champzstar🏆1 ay önce

😹😹😹

Heis profil fotoğrafı
Heis1 ay önce

Na A1 be dis 😂

Factss profil fotoğrafı
Factss1 ay önce

We no send dem OGO baby 🔥🔥🔥🥹🥹🦂

Ľāmmāħ-ÐĆ🖤 profil fotoğrafı
Ľāmmāħ-ÐĆ🖤1 ay önce

Ewoo

MERLIN profil fotoğrafı
MERLIN1 ay önce

Where you see am ?

BLACKBEE💝 profil fotoğrafı
BLACKBEE💝1 ay önce

Madam eba 😀❤️

TheHiddenMind profil fotoğrafı
TheHiddenMind1 ay önce

Omo Ruth go dey cry for this kind shape wey this girl get oo

Queen Asimeyi profil fotoğrafı
Queen Asimeyi1 ay önce

If this a new video that means shes not pregnant na

kuzzy profil fotoğrafı
kuzzy1 ay önce

Dey go cry😂😂😂

Bella Anna profil fotoğrafı
Bella Anna1 ay önce

Beautiful queen 🫅

Toyin profil fotoğrafı
Toyin1 ay önce

My dear, don't mind them. The more they're talking about u and husband the more Almighty God will continue to increase both of you blessings. By the special grace of Almighty God.🙏 Grandma Love both of you 😘💞❤️

Franklyn 999 profil fotoğrafı
Franklyn 9991 ay önce

The filter no work for ur belle o

Deone 💫🤍 profil fotoğrafı
Deone 💫🤍1 ay önce

Hiiii you look stunning Pls do Sunday for me nah 😭

Ibrahim Abdullahi profil fotoğrafı
Ibrahim Abdullahi1 ay önce

National cake

POPKID042🇦🇷💰⚪️ profil fotoğrafı
POPKID042🇦🇷💰⚪️1 ay önce

Mrs ibu

Street Economist 🔌 profil fotoğrafı
Street Economist 🔌1 ay önce

We thank God for filters and IPhone.

Waffi Boy 🌍 profil fotoğrafı
Waffi Boy 🌍1 ay önce

Nor dey ans dem Enjoy your life dear

DAIZEN🤡 profil fotoğrafı
DAIZEN🤡1 ay önce

No be robot girl with new wig be this? 🥲😂😂

phoenixx kinn 💚 profil fotoğrafı
phoenixx kinn 💚1 ay önce

Dem dey compare u to caterefe ein babe oo

EFOOTBALL GEH GEH 🎮 profil fotoğrafı
EFOOTBALL GEH GEH 🎮1 ay önce

Comot filters

Benzer Videolar