Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omoh, Igala people where una dey oo 😂😂
33 Yorum

Hear the banger

Snoko noko?

Remix with Snokonoko enter oo😂😂😂😂

"K" go stand up one day and run away from their alphabet 😆 🤣 😂 😹 E be like na there the artist wey sing snokonoko come from 😆 🤣 😂

Here brings the story to an end. That was how they arrived, at being the tribe, with the most confusing dialect

It sounds just like Yoruba

If you understand Yoruba, it’s easy to understand Igala language

Okokoko, na only o and k dey their alphabet

Okoko na ako okoto

😂😂 the last word threw me off guy

It’s sounds like Yoruba

Make una leave my language for us , e sweet die

Igalá people way Mumu 😂😅🤣🫵

Igalas, Wetin this one talk abeg

Mad o 😂 😂 😂 but it funny and I wish I understood the language

I been think say that Snokonoko na South African song

The day I make my granny proud by understanding this language ehn 😂😂😂💔

Lmao which one of una be the guy wey face change like person wey see juju for village? Igala boys no dey carry last for drama abeg, una too much

Yoruba really had a big impact in nigeria … most languages in nigeria sound like Yoruba .. even down to Niger state self

Which of our ancestor invent this language abeg

It sounds like speaking in tongue. Those of you that thought speaking in tongue is meaningless, now you know it has meaning. 😄

1+1 is 2 snoko... Snokonoko 😂😭

Everything just dey ko dey go 😂

The boy sabi him language 👍

Na snoko noko I dey hear for here oo

Na we😅

Oko nko kokokokoom 😂

Igala people don ko ko ko us.

K be like fear God ooo 🤣🤣

@grok do the Igalas and Yorubas have some ancestral linkage or is it that both cultures crossed at some point. A lot of the words this man spoke in igala language have same meaning in Yoruba.

See pressure 😂

I love my tribe🥹🥺 Up IGALA!!!!

Na l!e Ooo,,, 🤣🤣🤣
