Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I dey UK where you dey?
369,085 просмотров • 9 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

I dey site

I Dey inside bush for Ibadan

I dey the REVIVAL COUNTRY 🧘

Adey Ghana dey watch you

God wey do am for geh geh go also do am for us ❤️💯

I Dey Mississippi.

I dey Ibadan, no pressure me

I'm at Nigeria

U no iron jacket? This gehgeh want fo disgrace Nigerian 🇳🇬

I deh my mama house

Speed Darlington don put pressure for your body

I dey my village. Ebonyi state Governor brother 🤣🤣🤣🤣

Ilorin 😂😭

No be by who first enter UK ooo Are you OKAY?

So wetin speed darlington talk na true say na only uk visa you get

If you like make dem arrest you no call me oooh

Are you OKAY??? 😂🤕🤕🤕

@Tayole_e I dey Abakaliki my mentor 😭

I dey my house, prof abeg no pressure me.

Ghana

@official_Gegeh me I dey my house dey find ways get money I still dey push

I Dey OK😩😂.

Sha Dey careful make them no Pocolee you .

Omo professor me I day Abuja

I dey UK I mean Ughelli Kingdom

Adey Ghana

Guy usa na 😂

My Papa house 😂

I dey Delta state

I the karu nassarawa state

I dey where I dey dey look u. Drop location I dey Manchester

I dey my house

I Dey Ok

I dey house

I dey KU
Похожие видео
Sensitive content
Mama dey wonder like... na UK i dey so or Computer market😂😂😂
The only jayfund11
258,505 просмотров • 1 год назад
Sensitive content
"Deeone dey collect for yansh, I have evidence where men dey knack Deeone" - Radiogad
Dami’ Adenuga
41,668 просмотров • 1 год назад
