Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I don come with another one o 😭🔥🪖
34 Yorum

Life no be nollywood oo, you fit go through pain and still no gain

Guy give us album na abi na until we start to dey drag you for Twitter? Less I forget when are you dropping this one he tap 🔥🔥🔥

Agba rewarmer!🙇♂️🙇♂️

Why you too good bruh 😌😌✨🤲

Nothing concern this one with dapper 😂

Omo nah back to back

Sha no let dapper sign you to avoid story that touch Abeg muller

Bro try change your style 😭 Shey you never tire for the same sound ni

Lyrically good 🔥🔥

Banger 🥵❤️❤️

Shurr relax 😂 Ur fans fit relate to dis??

Una just dey Underestimated this guy 🤧😭

@Akela_na_ni Bro is talented ngl

🔥 🔥

Mulller 🔥🔥

You bad !

Oshey giran first born 😜🔥

Brr And I be won home ya show But you self no small i dey see something like 50k for ticket with some other artists Omo I wish I could but Inno guide 💔🥲. I love you sha!😂💕 No be you I love o Ya sister 👏😹 @its_boymuller

Werey omo! 😂

You never sing this one before?😂

Giran 👌🥂.

Just Dey play 💁

You good

You fii dey wait for Karma make you jam Madness 🔥

Name of this song bro ?

Drop am jhur muller

Sabi boy

You should drop EP soonest, ride on the wave

This one na reason car wey split water on your body today fit jam you tomorrow

🔥🔥🔥

Abeg drop this banger give us bikko

E still early to start mid and I like you gan 😭😭

Ajeh you be Baba ❤️❤️❤️

Ogo🔥🔥🔥🔥👀💨
Benzer Videolar
Ade don come with another English masterpiece. Allengendri keh😭😭
Beri🌚
29,108 görüntüleme • 4 gün önce
