ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
I don come with another one o ๐ญ๐ฅ๐ช
34 ๆก่ฏ่ฎบ

Life no be nollywood oo, you fit go through pain and still no gain

Guy give us album na abi na until we start to dey drag you for Twitter? Less I forget when are you dropping this one he tap ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Agba rewarmer!๐โโ๏ธ๐โโ๏ธ

Why you too good bruh ๐๐โจ๐คฒ

Nothing concern this one with dapper ๐

Omo nah back to back

Sha no let dapper sign you to avoid story that touch Abeg muller

Bro try change your style ๐ญ Shey you never tire for the same sound ni

Lyrically good ๐ฅ๐ฅ

Banger ๐ฅตโค๏ธโค๏ธ

Shurr relax ๐ Ur fans fit relate to dis??

Una just dey Underestimated this guy ๐คง๐ญ

@Akela_na_ni Bro is talented ngl

๐ฅ ๐ฅ

Mulller ๐ฅ๐ฅ

You bad !

Oshey giran first born ๐๐ฅ

Brr And I be won home ya show But you self no small i dey see something like 50k for ticket with some other artists Omo I wish I could but Inno guide ๐๐ฅฒ. I love you sha!๐๐ No be you I love o Ya sister ๐๐น @its_boymuller

Werey omo! ๐

You never sing this one before?๐

Giran ๐๐ฅ.

Just Dey play ๐

You good

You fii dey wait for Karma make you jam Madness ๐ฅ

Name of this song bro ?

Drop am jhur muller

Sabi boy

You should drop EP soonest, ride on the wave

This one na reason car wey split water on your body today fit jam you tomorrow

๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Abeg drop this banger give us bikko

E still early to start mid and I like you gan ๐ญ๐ญ

Ajeh you be Baba โค๏ธโค๏ธโค๏ธ

Ogo๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐๐จ
