Loading video...
Video Failed to Load
I don dai ๐๐๐๐๐๐
119,990 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
9 Comments

Olamide1 year ago
Even this man sef feel the lie, but he no fit do anything; e no consign am๐๐

NuggetMan ๐ฝ1 year ago
There are many m@d people in that lagos most of them are not just roaming yet ๐ ๐

brolow1 year ago
Basira Ifffa catch that your mouth Low budget lagatha ๐ ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

TheUncommonGirl2โ๏ธ1 year ago
Na that man for back make me laugh pass. E shock am! 300 thousand dollars to look like a man ?

Sean Awofodu-Johnson1 year ago
She meant to say $300 not $300,000

dmasterdon1 year ago
I don talk am and I go still talk am again Una sure say Gtco fashion show na for normal people???

declasiq_esmi1 year ago
People go just open mouth wa mention any amount wey enter their mouth, Ewu ofia. ๐๐คฃ๐คฃ๐๐

DATAPOINTTELECOM Ltd1 year ago
$300 dollar for that akisa ๐

Kingsleyโฝ๏ธ๐๐1 year ago
I promise you say this one no know how much be 300k dollars ๐.
