Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I don dai 😂😂😂😂😂😂
119,990 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
9 Kommentare

Olamidevor 1 Jahr
Even this man sef feel the lie, but he no fit do anything; e no consign am😂😂

NuggetMan 👽vor 1 Jahr
There are many m@d people in that lagos most of them are not just roaming yet 😂 😂

brolowvor 1 Jahr
Basira Ifffa catch that your mouth Low budget lagatha 😅🤣🤣🤣

TheUncommonGirl2☘️vor 1 Jahr
Na that man for back make me laugh pass. E shock am! 300 thousand dollars to look like a man ?

Sean Awofodu-Johnsonvor 1 Jahr
She meant to say $300 not $300,000

dmasterdonvor 1 Jahr
I don talk am and I go still talk am again Una sure say Gtco fashion show na for normal people???

declasiq_esmivor 1 Jahr
People go just open mouth wa mention any amount wey enter their mouth, Ewu ofia. 😂🤣🤣😂😂

DATAPOINTTELECOM Ltdvor 1 Jahr
$300 dollar for that akisa 😂

Kingsley⚽️🏀💚vor 1 Jahr
I promise you say this one no know how much be 300k dollars 😂.
