Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I don dai 😂😂😂😂😂😂
119,990 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 9

Olamide1 год назад
Even this man sef feel the lie, but he no fit do anything; e no consign am😂😂

NuggetMan 👽1 год назад
There are many m@d people in that lagos most of them are not just roaming yet 😂 😂

brolow1 год назад
Basira Ifffa catch that your mouth Low budget lagatha 😅🤣🤣🤣

TheUncommonGirl2☘️1 год назад
Na that man for back make me laugh pass. E shock am! 300 thousand dollars to look like a man ?

Sean Awofodu-Johnson1 год назад
She meant to say $300 not $300,000

dmasterdon1 год назад
I don talk am and I go still talk am again Una sure say Gtco fashion show na for normal people???

declasiq_esmi1 год назад
People go just open mouth wa mention any amount wey enter their mouth, Ewu ofia. 😂🤣🤣😂😂

DATAPOINTTELECOM Ltd1 год назад
$300 dollar for that akisa 😂

Kingsley⚽️🏀💚1 год назад
I promise you say this one no know how much be 300k dollars 😂.
